Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Peller don go marry OS 🤧💀
1,167,513 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
40 Kommentare

try dey think of Your own too Because one day you go see the reaction

@sainofabuja My bro I understand Nah banter post be this nothing less

@sainofabuja This is what you called banter you guys are just evil Ever since Elon start to pay here most of turn to monsters just for impressions

@trybezz Bro 😂

@sainofabuja @trybezz Omo people are turning into something else just for engagement

@trybezz i swr my bro the worst part be say them dey post people RiP when them never Die

Hope say no be Dj chicken lawyer you go carry so

No 😭

lol 😂 dumbass can’t even signify edit and real go to d guy real page u will see its edit Fool at 27😂💔🖤

You believe this?

Banter

Operation system 😭🤲🏾

Make Una leave this young couples now... Una wey no get happy home before just by all means possible to destroy their union... na WA for Nigerians

If peller pick you make nobody every call that boy wicked. Cos I know peller has not use anyone and do scape goat before but if he start from you then make nobody complain

Before peller wed her ,you no post ooo,, after wedding you start to de post ……una go just de tap curse

Una just dull That's obviously ai Later if them arrest the guy, una go dey say them be oppressor

@jarvis_og_AI @Peller089, see better court case here oooo, as na me bring the deal, how much be my percentage?

iPhone 17 Do you mean she cheated when peller was dating her

You de post AI, you self fit join am for kiri kir

Why are Nigerians always like this let them be this is her past fool

This boy should heal!

Simple

Fake

You wan join dem drag me too?

Drag u go where, I already know why u posted. U got banger that's what matters.

You don join dem Dey post these rubbish. You base for Anambra and you get Zero OT. If na your sister dem post with this caption how you go feel. Na why you never boom since you enter this APP

Make Una let the marriage breath first na

Is this the Akara my wife asked you to sell?

The video na AI sha… make una go him page for TikTok…

That kissing aspect is Ai dont be foolish

Bro..your lawyer's lawyer self go craze

AI

Im not a fan of JP buh whatever you have with her is gone no spoil deir marriage nah

World people with bad belle, wetin come bring all this talk and video, if dem do your sister like dis Shay u go happy ni, when she never marry Una nor post all dis videos, Ode

I’m not their fan but make una allow them enjoy their marriage please. Everybody get past

Any marriage build on social media is very risky

This is a very irresponsible post! If you cannot respect your mothers or sisters atleast respect someone’s wife. This is youthful laziness.

U way post this things sef dey stupid no be one person dey date your future wife ? like this are you normal

Your lawyer go need vdm to help bail am for this matter

0:07 will answer your question.
Ähnliche Videos
Sensitive content
Peller don enter am 😭😂
Oyindamola🙄
791,008 Aufrufe • vor 1 Jahr
Sensitive content
Omo, this peller and Jarvis relationship don go far o😭🔞❤️
DAMI FOREIGN🥶
117,570 Aufrufe • vor 1 Jahr
