Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Peller don share Ochacho’s ₦100M: Bloggers — ₦2M Streamers — ₦5M Content creators — ₦3M Twitter influencers — ₦0 😭😂

422,106 просмотров • 12 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля DAMIAN 💫
DAMIAN 💫12 дней назад

I tell una say twitter influencers no go see any Shi shi 😂😂

Фото профиля Bayo BLessed
Bayo BLessed12 дней назад

This Pellar nah wereh, he said he doesn't want to spoil content creators🤣 I love his transparency with the money.

Фото профиля Herbert..
Herbert..12 дней назад

If this is true, that guy songs will not go far. Twitter influence alone will do more than content creators.

Фото профиля Ezekiel
Ezekiel12 дней назад

Dey play Abazz will be there.

Фото профиля Wtf 🥷
Wtf 🥷12 дней назад

Olodo twitter influencers self dey among them 😂

Фото профиля Boluwatife
Boluwatife12 дней назад

So Twitter influencer no be blogger 😭😭😭😂😂 Una de feel big 😭😭

Фото профиля I fhink it's kelsey
I fhink it's kelsey12 дней назад

E be like say tiktok ppl dey get more luck but dem too dey child** Make him go die And 2 twitter ppl mouth no good

Фото профиля Blavkboi
Blavkboi12 дней назад

If no be see finish nah Peller suppose share the money

Фото профиля Thony Cruise™️
Thony Cruise™️12 дней назад

upon all your efforts to win the Ochacho money? Chai, nothing for you.

Фото профиля BIG ZONA🌻
BIG ZONA🌻12 дней назад

Wetin peller do Twitter influencers no good ooo😂😂

Фото профиля Mariam oyindamola
Mariam oyindamola12 дней назад

Una wahala na vain 😂

Фото профиля Omah Rich 💜🕊️
Omah Rich 💜🕊️12 дней назад

If them no give me 50M wahala go dey 😤 😒

Фото профиля Jaynepha 💕
Jaynepha 💕12 дней назад

We no need illegal money weh we no sabi the source.

Фото профиля O.G
O.G12 дней назад

Nah only Abazz him see

Фото профиля Dave
Dave12 дней назад

Abazz

Фото профиля tesla🏁
tesla🏁12 дней назад

Ruth you no sabi maths oh

Фото профиля kvngwealth
kvngwealth12 дней назад

Dem no born am well

Фото профиля 🅴🅻🅴🅲🆃
🅴🅻🅴🅲🆃12 дней назад

See you Him tag Abazz oo

Фото профиля Poor man pikin lifestyle
Poor man pikin lifestyle11 дней назад

Peller Peller Peller how many times I call you @Peller089 @jarpel26 @Icekingochacho_

Фото профиля Sa Sanz
Sa Sanz12 дней назад

X influences dey suffer 😂

Фото профиля 💞
💞12 дней назад

Twitter influencers got nothing, damn😂

Фото профиля JUWON💙
JUWON💙12 дней назад

Make una help me hold peller !!

Фото профиля Biggestt⭐️
Biggestt⭐️11 дней назад

This guy no fit reach twitter o😂, pesin wey no even see tweet

Фото профиля fatiha
fatiha12 дней назад

With the way you have condemned wizkid and Davido 0 niara

Фото профиля Prodigy
Prodigy12 дней назад

So he no know say na twitter the motion dey?

Фото профиля Deyoung
Deyoung12 дней назад

Omo we no collect shishi

Фото профиля GB3L3X K1D 💀
GB3L3X K1D 💀12 дней назад

@thisusertweets_ lol 😂 be like he want make we focus our energy on dragging the poor boy 😂 by the time we are done with him he go quit music Mind you he’s only 14

Фото профиля King 👑
King 👑12 дней назад

Omo this boy

Фото профиля Rina🌹
Rina🌹12 дней назад

Haba that’s bad

Фото профиля Big Booty
Big Booty12 дней назад

You go still pay us to listen to his songs if not no one is gonna listen to that trash

Фото профиля Splendid✨️💓👑
Splendid✨️💓👑12 дней назад

Una never see anything 😂

Фото профиля Edet de boss
Edet de boss12 дней назад

When he reach to defame people we will call twitter people

Фото профиля BIG.S
BIG.S12 дней назад

So nothing go reach abazz be that 🙆🏼‍♂️😂

Похожие видео

Peller don enter am 😭😂
1:00

Sensitive content

Peller don enter am 😭😂

Oyindamola🙄

791,012 просмотров • 1 год назад