Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Peller don share Ochacho’s ₦100M: Bloggers — ₦2M Streamers — ₦5M Content creators — ₦3M Twitter influencers — ₦0 😭😂
422,106 görüntüleme • 12 gün önce •via X (Twitter)
33 Yorum

I tell una say twitter influencers no go see any Shi shi 😂😂

This Pellar nah wereh, he said he doesn't want to spoil content creators🤣 I love his transparency with the money.

If this is true, that guy songs will not go far. Twitter influence alone will do more than content creators.

Dey play Abazz will be there.

Olodo twitter influencers self dey among them 😂

So Twitter influencer no be blogger 😭😭😭😂😂 Una de feel big 😭😭

E be like say tiktok ppl dey get more luck but dem too dey child** Make him go die And 2 twitter ppl mouth no good

If no be see finish nah Peller suppose share the money

upon all your efforts to win the Ochacho money? Chai, nothing for you.

Wetin peller do Twitter influencers no good ooo😂😂

Una wahala na vain 😂

If them no give me 50M wahala go dey 😤 😒

We no need illegal money weh we no sabi the source.

Nah only Abazz him see

Abazz

Ruth you no sabi maths oh

Dem no born am well

See you Him tag Abazz oo

Peller Peller Peller how many times I call you @Peller089 @jarpel26 @Icekingochacho_

X influences dey suffer 😂

Twitter influencers got nothing, damn😂

Make una help me hold peller !!

This guy no fit reach twitter o😂, pesin wey no even see tweet

With the way you have condemned wizkid and Davido 0 niara

So he no know say na twitter the motion dey?

Omo we no collect shishi

@thisusertweets_ lol 😂 be like he want make we focus our energy on dragging the poor boy 😂 by the time we are done with him he go quit music Mind you he’s only 14

Omo this boy

Haba that’s bad

You go still pay us to listen to his songs if not no one is gonna listen to that trash

Una never see anything 😂

When he reach to defame people we will call twitter people

So nothing go reach abazz be that 🙆🏼♂️😂
Benzer Videolar
Sensitive content
Content creators don plenty pass guests 😭💔🫵🏽
Oyindamola🙄
297,715 görüntüleme • 10 ay önce
