Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Peller meets Runtown 😂❤️
11 Yorum

5ive5️⃣✌🏾1 yıl önce
Oversabi Runtown online family wey wan chop the boy raw that time, How e be now?

Solar Heavy1 yıl önce
take the journey

MiracleofEDO 🪻1 yıl önce
This guy don go far

Godvila1 yıl önce
Oya town crier I’m waiting for y’all 😂

Shina1 yıl önce
People go still talk negative o Just dey watch

𝐨𝐥𝐨𝐥𝐚𝐝𝐞 💕1 yıl önce
I pity those people wey dey cry then 😂😭

𝙀𝙉𝙏𝙀𝙍𝙏𝘼𝙄𝙉𝙈𝙀𝙉𝙏 𝘿𝘼𝙄𝙇𝙔 🇳🇬1 yıl önce
Finally 😊

Adetunji Musa1 yıl önce
Una go cry Seh

Hund Red1 yıl önce
How far where are all those bad commentators

Toluklar🏴🇩🇪🇬🇧1 yıl önce
Peller sef wan de talk abt 2016😂😂God abeg 😂

Yung Baller1 yıl önce
When I say peller and grace na five and six E come be like I no dey talk louder See am now... Jaiye lor peller Nothing do you
