Loading video...
Video Failed to Load
peller na fuu๐ญ
51 Comments

Walahi if he talk him mindโฆ them fit say make he refund that mansion backโฆ weyrey say โwowโ ๐ญ๐ญ

dem no born am to talk him mind ๐

He say โwowโ

i dey roll for ground bro ๐ญ

Deep down Peller sabi the truth but e no wan talk the truth ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

if na u u go talk truth?

that youโre very good in music video still rings in my head everytime ๐

ah wey that one๐

Guyy ๐ญ๐ญ money mad gan , werey say wow ๐๐

he get choice?๐ญ

Guy laugh wan kee me๐ญ๐ญ For peller mind, he was like this one no fit blow๐ญ๐คฃ

he no just fit talk truth ๐คฃ

and the werey don collect ยฃ20k o ๐ญ

na why he dey do wow๐ญ๐

guy i dey on top this girl no allow me laugh๐ญ๐ญ๐ญ

see your life ๐ญ

Peller na real fuu Him sabi sey this guy dey below mid sef๐๐๐ Na just wow him talk๐

WOW๐

e say Na WOWWW ๐๐

guy he no believe him ear ๐

God this guy na werey ๐๐๐

laugh wan kee me๐ญ

Make e no talk โwowโ make dem collect the house?๐๐ญ

he gats talk wow๐ญ

The guyy Dey mad gan lmao ๐ too funny

aswr man๐

He say na wow ๐ญ๐ญ๐ญ

โOmo hope no dey again, see wetin this one dey singโ ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Sing another one ๐

he doubt the first one, he no know say na the second go worse ๐

My papa thereโs nobody like you ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

But wait oโฆhow this boy be 13 yrs ๐ peller see him Grammy winner shock

he no believe ๐

I wish for your stature๐๐ญ

At this point I think peller hate is forced cause why u go hate this funny guy ๐๐๐

Waaaauuuuu๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Iโve watched this video more than 5 times and itโs funny every time I watch it. That โwoowโ wound me gan ๐ญ๐ญ๐

bro was disappointed ๐ญ

he couldnโt hide it ๐ญ

Wow ๐ญ

that peller silence dey make me dey cry ๐๐

@ope_falabs nigga is so funny

God abeg, he recreated that gilmoore video ๐ญ๐คฃ๐คฃ

Wow no gree finish for pellet mouth ๐คฃ๐คฃ

Where I wan take start advice this boy now๐

@Acedouglas_01 Him face expression dey muzz me ๐

Werey just Dey shout wow meanwhile his facial expression says otherwise ๐ญ

Why he do face like that๐

he no fit hide am๐

He spoil face like who drink agbo ๐๐ he Dey regret why him come there

If peller no said wow ๐ฏ e papa fit collect that mansion from him ๐ song sweet e no sweet nothing concern peller ๐ to peller that song sweet pass olamide and davido songs ๐
