Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

2,580,876 Aufrufe • vor 26 Tagen •via X (Twitter)

51 Kommentare

Profilbild von Lucas👽
Lucas👽vor 26 Tagen

Walahi if he talk him mind… them fit say make he refund that mansion back… weyrey say “wow” 😭😭

Profilbild von osama ✯
osama ✯vor 26 Tagen

dem no born am to talk him mind 😂

Profilbild von Lucas👽
Lucas👽vor 26 Tagen

He say “wow”

Profilbild von osama ✯
osama ✯vor 26 Tagen

i dey roll for ground bro 😭

Profilbild von PELUMI ❄️
PELUMI ❄️vor 26 Tagen

Deep down Peller sabi the truth but e no wan talk the truth 🤣🤣🤣🤣

Profilbild von osama ✯
osama ✯vor 26 Tagen

if na u u go talk truth?

Profilbild von Alex
Alexvor 26 Tagen

that you’re very good in music video still rings in my head everytime 😂

Profilbild von osama ✯
osama ✯vor 26 Tagen

ah wey that one😂

Profilbild von AYO
AYOvor 26 Tagen

Guyy 😭😭 money mad gan , werey say wow 😂😂

Profilbild von osama ✯
osama ✯vor 26 Tagen

he get choice?😭

Profilbild von Damian☠️🖤
Damian☠️🖤vor 26 Tagen

Guy laugh wan kee me😭😭 For peller mind, he was like this one no fit blow😭🤣

Profilbild von osama ✯
osama ✯vor 26 Tagen

he no just fit talk truth 🤣

Profilbild von MOH🗿
MOH🗿vor 26 Tagen

and the werey don collect £20k o 😭

Profilbild von osama ✯
osama ✯vor 26 Tagen

na why he dey do wow😭😂

Profilbild von Okorooo🌴
Okorooo🌴vor 26 Tagen

guy i dey on top this girl no allow me laugh😭😭😭

Profilbild von osama ✯
osama ✯vor 26 Tagen

see your life 😭

Profilbild von ANON™️
ANON™️vor 26 Tagen

Peller na real fuu Him sabi sey this guy dey below mid sef😂😂😂 Na just wow him talk😂

Profilbild von osama ✯
osama ✯vor 26 Tagen

WOW😂

Profilbild von Veezy
Veezyvor 26 Tagen

e say Na WOWWW 😂😂

Profilbild von osama ✯
osama ✯vor 26 Tagen

guy he no believe him ear 😂

Profilbild von 𝐓𝐇𝐄 𝐖𝐓𝐅 𝐆𝐔𝐘 🇪🇸
𝐓𝐇𝐄 𝐖𝐓𝐅 𝐆𝐔𝐘 🇪🇸vor 26 Tagen

God this guy na werey 😂😂😂

Profilbild von osama ✯
osama ✯vor 26 Tagen

laugh wan kee me😭

Profilbild von Heismide✨🔝
Heismide✨🔝vor 26 Tagen

Make e no talk “wow” make dem collect the house?😂😭

Profilbild von osama ✯
osama ✯vor 26 Tagen

he gats talk wow😭

Profilbild von TYU
TYUvor 26 Tagen

The guyy Dey mad gan lmao 😂 too funny

Profilbild von osama ✯
osama ✯vor 26 Tagen

aswr man😂

Profilbild von BIG AYO🔰
BIG AYO🔰vor 26 Tagen

He say na wow 😭😭😭

Profilbild von 🅿️ELUMI 🦅
🅿️ELUMI 🦅vor 26 Tagen

“Omo hope no dey again, see wetin this one dey sing” 😭😭😭😭

Profilbild von Hay2jay
Hay2jayvor 26 Tagen

Sing another one 😂

Profilbild von osama ✯
osama ✯vor 26 Tagen

he doubt the first one, he no know say na the second go worse 😂

Profilbild von UNGHETTO
UNGHETTOvor 26 Tagen

My papa there’s nobody like you 😭😭😭😭

Profilbild von DG888
DG888vor 26 Tagen

But wait o…how this boy be 13 yrs 😂 peller see him Grammy winner shock

Profilbild von osama ✯
osama ✯vor 26 Tagen

he no believe 😂

Profilbild von Covenant🎉
Covenant🎉vor 26 Tagen

I wish for your stature😂😭

Profilbild von Chidinma
Chidinmavor 26 Tagen

At this point I think peller hate is forced cause why u go hate this funny guy 😂😂😂

Profilbild von snipes.art 👨🏽‍🎨
snipes.art 👨🏽‍🎨vor 26 Tagen

Waaaauuuuu😭😭😭😭

Profilbild von Adeleke R. Bolanle¹⁵ 👨🏾‍💻🎨✨🇳🇬
Adeleke R. Bolanle¹⁵ 👨🏾‍💻🎨✨🇳🇬vor 26 Tagen

I’ve watched this video more than 5 times and it’s funny every time I watch it. That “woow” wound me gan 😭😭😂

Profilbild von Ivory ✪
Ivory ✪vor 26 Tagen

bro was disappointed 😭

Profilbild von osama ✯
osama ✯vor 26 Tagen

he couldn’t hide it 😭

Profilbild von PBTIPS 👀
PBTIPS 👀vor 26 Tagen

Wow 😭

Profilbild von Duke
Dukevor 26 Tagen

that peller silence dey make me dey cry 😂😂

Profilbild von BAMIDELE🕊
BAMIDELE🕊vor 26 Tagen

@ope_falabs nigga is so funny

Profilbild von sureboy 🪖
sureboy 🪖vor 26 Tagen

God abeg, he recreated that gilmoore video 😭🤣🤣

Profilbild von OAE
OAEvor 26 Tagen

Wow no gree finish for pellet mouth 🤣🤣

Profilbild von Fred
Fredvor 26 Tagen

Where I wan take start advice this boy now😂

Profilbild von Nozy Funky Diablo
Nozy Funky Diablovor 26 Tagen

@Acedouglas_01 Him face expression dey muzz me 😂

Profilbild von Goke🍹
Goke🍹vor 26 Tagen

Werey just Dey shout wow meanwhile his facial expression says otherwise 😭

Profilbild von Merit j 🇨🇦💸
Merit j 🇨🇦💸vor 26 Tagen

Why he do face like that😂

Profilbild von osama ✯
osama ✯vor 26 Tagen

he no fit hide am😂

Profilbild von iS
iSvor 26 Tagen

He spoil face like who drink agbo 😂😂 he Dey regret why him come there

Profilbild von Moses
Mosesvor 26 Tagen

If peller no said wow 😯 e papa fit collect that mansion from him 😂 song sweet e no sweet nothing concern peller 😂 to peller that song sweet pass olamide and davido songs 😂

Ähnliche Videos