Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This peller na werey, see as e finish Cdq for this video😭💔
239,209 Aufrufe • vor 10 Tagen •via X (Twitter)
35 Kommentare

Peller don see legend finish

Just guide o

We come from a very dirty background. If no be God, we save you. If ode Ikorodu, they beg, he come they blame who they try him best.

CDQ thinking now

ur papa go give me house 😭😭😭😭😭

I just dey like this guy lately 😂😂

Omoh that ‘your papa go give me house’ hit different 😞

Peller don see our legend finish

He promoted him wit this as well

“My papa there’s nobody like you” 😪😭😭😭😭

This werey too wise he con use scope advertise cdq song

na this same peller sabi roast person like this 😂😂

Confirm werey 🤣

CDQ no wan pay for advert he wan use Peller name do gumbody bounce back

Your papa go give me house?😭😂😂😂

The Future, No competition

CDQ sef.. Where he even dey?

CDQ Yeah Yeah that part don kill me 😂😂😂

@BIZAmOnEy I said howwww tf sdq yeh yeh 😂😂😂

He get money to buy am house 😂😆

Love him or hate him , peller na “omo gbon”😂

@limited14785 Peller clear Cdq say CDQ for ochacho 😂😂

@Ballhagjy Omo, life no get script. When CDQ dey hot, peller still dey village

This song is actually fire oooo 👌🏾 Been on repeat

Cdq late se yeye 😂😂😂😂😭😭

Ochaco Dey talk CDq Dey talk who you go first answer at this moment o

But he no fit put him friend joblag for top 1 😂

Olodo uprising 🤣🤣

Cdq Go Wan Melt For Where Him Dey 🥺

The guy na werey🤣🤣🤣

Shit-d-q fell 0ff; no hit... olodo don see afro-fl0p artist finish btw.. no more way for t@lentless olodos & afro-nepo fl0ps like ogbacho... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

😂😂

Peller na warey I see

Peller na werey😂

CDQ YEH YEH. 😭😭😭
Ähnliche Videos
Sensitive content
This werey boy 😭💔
Oyindamola🙄
97,289 Aufrufe • vor 7 Monaten
