Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
peller na fuu😭
51 Yorum

Walahi if he talk him mind… them fit say make he refund that mansion back… weyrey say “wow” 😭😭

dem no born am to talk him mind 😂

He say “wow”

i dey roll for ground bro 😭

Deep down Peller sabi the truth but e no wan talk the truth 🤣🤣🤣🤣

if na u u go talk truth?

that you’re very good in music video still rings in my head everytime 😂

ah wey that one😂

Guyy 😭😭 money mad gan , werey say wow 😂😂

he get choice?😭

Guy laugh wan kee me😭😭 For peller mind, he was like this one no fit blow😭🤣

he no just fit talk truth 🤣

and the werey don collect £20k o 😭

na why he dey do wow😭😂

guy i dey on top this girl no allow me laugh😭😭😭

see your life 😭

Peller na real fuu Him sabi sey this guy dey below mid sef😂😂😂 Na just wow him talk😂

WOW😂

e say Na WOWWW 😂😂

guy he no believe him ear 😂

God this guy na werey 😂😂😂

laugh wan kee me😭

Make e no talk “wow” make dem collect the house?😂😭

he gats talk wow😭

The guyy Dey mad gan lmao 😂 too funny

aswr man😂

He say na wow 😭😭😭

“Omo hope no dey again, see wetin this one dey sing” 😭😭😭😭

Sing another one 😂

he doubt the first one, he no know say na the second go worse 😂

My papa there’s nobody like you 😭😭😭😭

But wait o…how this boy be 13 yrs 😂 peller see him Grammy winner shock

he no believe 😂

I wish for your stature😂😭

At this point I think peller hate is forced cause why u go hate this funny guy 😂😂😂

Waaaauuuuu😭😭😭😭

I’ve watched this video more than 5 times and it’s funny every time I watch it. That “woow” wound me gan 😭😭😂

bro was disappointed 😭

he couldn’t hide it 😭

Wow 😭

that peller silence dey make me dey cry 😂😂

@ope_falabs nigga is so funny

God abeg, he recreated that gilmoore video 😭🤣🤣

Wow no gree finish for pellet mouth 🤣🤣

Where I wan take start advice this boy now😂

@Acedouglas_01 Him face expression dey muzz me 😂

Werey just Dey shout wow meanwhile his facial expression says otherwise 😭

Why he do face like that😂

he no fit hide am😂

He spoil face like who drink agbo 😂😂 he Dey regret why him come there

If peller no said wow 😯 e papa fit collect that mansion from him 😂 song sweet e no sweet nothing concern peller 😂 to peller that song sweet pass olamide and davido songs 😂
