Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Peller vibing to iceking Ochacho’s song
26,537 görüntüleme • 11 gün önce •via X (Twitter)
17 Yorum

Leave music and face your career this boy go and meet VDM for scholarship so far your papa no fit discover your talent Iceking.

@Quamclips The boy is trending no lies

Ochaho Dey trend pass other artists for peller side

Una sure say peller go se chance sleep for dis contract we’re ochacho give am so.😆😆😆😆😆

In real sense peller is vibing to money not song

Me sef go soon set camera sha

e no easy

Everybody worships money We all know what we are doing

He must blow

Promotion going on

@Deromilllll u nor go promote iceking make ochacho money choke u small😂

Peller just day pay back the 400 million house lowkey oo,all this advert don too much na 🤣🤣

@Quamclips When he papa don carry mama go where she no know so which mama he won sing for again 🤣🤣🤣

It’s not easy to make money😭

I've been busy vibing

You no go dance keh😂😭 peller talk say nobody dey sing for papa na ochacho pikin first start am🫵😂

Peller wan use whining wound Ochacho pikin

