Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Peller why me? 😭💔
1,116,273 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

The number of advice Geh Geh don give peller reach to change am but Baba no gree listen to orobo man🥲

Gheghe next time peller ask him for advice 😂

Dis gehgeh na problem, 500 million against tinubu? Shey na investment be that? 😂

Haha this people just be like husband and wife , tomorrow na this one today na this one .

Meme don land 😭😂... Gemme vanity upon vanity abeg 🤣

Una no fit marry woman for me ??😂

Lmao 😂 You never see anything, you go too advice am tire this year

Jesus professor this ur lie go far oo 🤣🙆♂️

PELLER use money wa he make for weeding buy motto come lie say na dash dem dash am, we sabi all this things 😒.

@BWatife18311 Gehgeh respect yourself peller do not do you anything

The 500k is it for eba? 😂😂

Like seriously make e carry 500m go find one young candidate register to contest Tinubu Jesu Ovie geh geh 🤣🤣🤣🤣

This soup na N18k i take prepare am and I never buy garri oo💔 make I first catch who wan rig my polling unit 2027 election, I go pour my anger on that person make una mind dey😡

@grok wetin peller do gehgeh ?

So peller buy the car?😂

another olodo core, olodos think say marriage na content ... siri play its just content by dammy krane 🔥

Forget peller gehgeh don talk something important for this video

When you buy your owns car you think of finding young candidate mtcheew

Na why them chop your account for TikTok 😪😹

Make e use 500m contest against Tinubu Abi I no understand the advice 😁😁😁

Your advice bad oo make him carry 500m sponsor someone against tinubu You wan make peller cry the cry wey him cry during childhood abi

Omor this man done de talk nonsense oh lol 😆 car way them give peller for free 🤣 😆

GehGeh abeg watin u dey smoke 😂😂omo

“How can come from an oil producing state and I can not get oil from ur Toto” ahhhhhh Omo see lines 🙆♂️

New motion from ghe ghe very soon… #Lambogheghe

😂😂😂 na take back what you gave him just do you

Where u sabi that last hausa song gehgeh😂 Na wetin we dey sing that time for north during our childhood 😂

This Egbon nah werey 😂😈🪖

Peller don go make another financial mistake

😂😂😂😂 geh geh this boy Dey use you play I swear

I don de wait for this video lol 😆

Peller done already disrespect mansa for life stream yesterday the man

Why should I come from oil producing state an I can't get oil from your toto Omor this our Professor GEH GEH Self I never see 😂😂😂💔

Ghe ghe dry calm down oo dey gift peller the car and why you wan make Tinuubuu enter for next tenure If una no want make Tinuubuu enter make una dey with me Wagwan fam

E better make I dey listen to your Video all day, then to listen to VDM.
Похожие видео
Sensitive content
King Mitch self don dey whine Peller ??Chai 😭💔
Oyindamola🙄
177,362 просмотров • 8 месяцев назад
