Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

People are starting to know VDM agenda 😔

57,604 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

ACHENYO ! profil fotoğrafı
ACHENYO !1 ay önce

I watched the video when VDM said that, 😂 But how does a man go around doing dem say dem say? VDM messed up big time, I pray it backs fire on him fr!

Dailyhub profil fotoğrafı
Dailyhub1 ay önce

Nah mumu Nigerians Dey take the guy serious, the guy don cast, 😂😂😂

Kay profil fotoğrafı
Kay1 ay önce

today me and one of very daft man fans which is my brother have serious argument today because of the video e made today

King D🔥 profil fotoğrafı
King D🔥1 ay önce

VDM is a useless human being I swear 😅 Phyno even begged him to leave people family according to his own words yet because of attention he still decides to set camara come outside 😔. Peter no mention phyno you instead come and bring phyno inside the matter as in ehh guy 😅😅😅

Satans Eden profil fotoğrafı
Satans Eden1 ay önce

Why una de surprise? Una no de see “rat” for “ ratel”. He is living up to his name. Na ratel he be, the rat that tells it all. No be me talk am o. Na the name talk am

Lost profil fotoğrafı
Lost1 ay önce

“People are starting to know VDM agenda” Since 2022 Abi when way e come limelight una never still cast the agenda make e fall off instead e still Dey go up up up 😂😂😂😂😂 Dumb ass MF How many of you can call the president and tell him word for word what he’s doing wrong😂😂

Yara profil fotoğrafı
Yara1 ay önce

he used Mohbad's death to farmmmm, Jesus Traumatized his wife and kid(never been a fan, never will be)

Mest profil fotoğrafı
Mest1 ay önce

VDM need to stf up, I respect your point of view, but VDM got it wrong this time. Sometimes, knowing when to stay quiet is the best move.

AGBOLADE JAMIU WASIU profil fotoğrafı
AGBOLADE JAMIU WASIU1 ay önce

@Verydakman_ na very useless human being,heaven sef no Dey take am serious not to talk of we on earth….i will never take that idiot serious again in my entire life….make him greet me good morning i go go check outside first before responding

Maxwell Troll profil fotoğrafı
Maxwell Troll1 ay önce

VDM okoye I warn you abi I nor warn you 😂😭

Niyi Okunlola profil fotoğrafı
Niyi Okunlola1 ay önce

Vdm don cast like Islam

O B wire🤍 profil fotoğrafı
O B wire🤍1 ay önce

Ewoo 😂 this guy cook vdm 😂

VERB profil fotoğrafı
VERB1 ay önce

Is it now about VDM? Face the issue on Ground. Your type just dey wait on & monitor VDM just to see him fail. That’s witchcraft Bro 🤷🏻‍♂️

NEX🪽 profil fotoğrafı
NEX🪽1 ay önce

He is not saying any strong thing because he doesn't support Peter Kai 😂 you foolish still come color ur foolishness

Big B💋🌹 profil fotoğrafı
Big B💋🌹1 ay önce

Which Agenda again?

Mr Jeko profil fotoğrafı
Mr Jeko1 ay önce

Na who Dey listen to that guy I blame sha

ENJOY LIFE profil fotoğrafı
ENJOY LIFE1 ay önce

😂😂😂😂😂 Na mumu dey take the weyrey serious, make he no go face him AIG claim, make he dey chook mouth for something wey no concern am, him lawyers go dey go from one court room to the other😂

Juliegold profil fotoğrafı
Juliegold1 ay önce

Vdm is suffering from main character syndrome

OLUSEGUN profil fotoğrafı
OLUSEGUN1 ay önce

Only mumu dey believe VDM

Fearless Yaa profil fotoğrafı
Fearless Yaa1 ay önce

VDM made up his own story that’s why he refused to call Peter when Phyna insisted . He’s a bloody liar

OptimumJO OBJ Agro Mall profil fotoğrafı
OptimumJO OBJ Agro Mall1 ay önce

VDM wan gaslight us,werey don pocket money

steve shola profil fotoğrafı
steve shola1 ay önce

so people still listen him by now? may be f.b people sha

Mikeymore profil fotoğrafı
Mikeymore1 ay önce

What agenda 😄. Pls explain further

Ugochukwu profil fotoğrafı
Ugochukwu1 ay önce

VDM is seeing himself too high and is a problem I no do ratel again

WIZKID DIARIES profil fotoğrafı
WIZKID DIARIES1 ay önce

Very nonsense being

2peckofLagos🇳🇬🇺🇸 profil fotoğrafı
2peckofLagos🇳🇬🇺🇸1 ay önce

You Dey mind am? Person wey don maddddd

Shegzyofficial profil fotoğrafı
Shegzyofficial1 ay önce

Normally who is vdm ?

Castrol profil fotoğrafı
Castrol1 ay önce

Omo so na now una dey know VDM

Yellow Of Abk 📸 profil fotoğrafı
Yellow Of Abk 📸1 ay önce

Leave ooo na okoye vdm, the guy Abeg come lagos

the_white_lotus profil fotoğrafı
the_white_lotus1 ay önce

Don know about this guy since last year na why I stop to de support am

CitadelofGrace💞 profil fotoğrafı
CitadelofGrace💞1 ay önce

VDM is a scam. I dislike everything about him

Temore profil fotoğrafı
Temore1 ay önce

He got this one wrong no mean say na bad person. People dey do mistake too

Praise Arinze profil fotoğrafı
Praise Arinze1 ay önce

Una go explain tire😅 Cry more babies🤣

TomzyMakavel!🇦🇷 profil fotoğrafı
TomzyMakavel!🇦🇷1 ay önce

Lol 🤣🤣🤣 una never still clock am that one kehh he can do anything just to keep his main character syndrome. This case kehh he has an ulterior motive

Benzer Videolar