Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
People Dey take risk o 😂
2,207,330 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Person wey get dog no even calm am down, she just say run😂

Vet: “That’s all” Dog: That’s all kęh, it’s my turn

Of all professions wey Dey this world, na to Dey chook animals injection you choose. Anything wey your eyes see, no complain o

The Dog after the vet escaped:

If Im the vet, that dog would mysteriously die after 5 days cause which kind rubbish be that. You Dey shout run, you no fit call your dog to order and you Dey buy big dog. Saying e no bite me bah? Smh God would Judge this lady

The guy disappear sharp 😂😂😂😂💔💔😭😭

WHO GOES YOU OO 😭😂🤣🤣🤣🤣

The dog was like who goes this man

Those of us who fear needles are with the dog ,what do you mean " sorry sorry" I hope it got him 😅🤣

Why naija things dey always dey different 😂😂😂😂

@twizzus The owner does not deserve to have a dog. This dog is not clearly trained and the owner has no control of the dog. The least you can do is to put a muzzle on the dog to prevent it from attacking anyone.

Why naija things dey dey different 😂😂😂😂

U know what’s funny? How the dog removed its neck from the chain

Look at how that dog just unshackled himself OMO 😂😂😂😂

Why is he running 😅 one uppercut the dog will go down 😅😅

Not the owner screaming “run run run” instead of trying to calm her dog😂

Why is the woman shouting run instead of trying to stop the dog 🤨🤦🏻♂️

That’s all ke? You for wait tell am to him face na 😂

Run keh??? Madam abeg hold your dog which one be run again, you no see wetin I carry for chest??

He should use dog mouth guard next time

You know you’re cooked when the owner tells you to run 😂😂

Instead of the werey to run em dey talk rubbish "sorry sorry that's all"

At This very moment you need Harry potters broom

Make the dog do his own too na Shebi you don do your own

Walahi! That person voice wen Dey shout ‘run…run…run’ so soon be the trending background voice for skits now 😂😂😂

First to do no dey pain😂

That's why most people that studied Vet done turn HR executives 😂😂

See run 😂😂

If you no take risk how you wan take chop?

The girl that shouting run sef needs knock ✊ 😂🤣

The dog was not having it with the vet😂

Thank God the owner dey there!

My balance nko?

Nobi small run run run!!!

Run😹😹😹😹 Wetin do mouth guard? Dogs that break chains on a steady. Probably a novice
Похожие видео
Sensitive content
una dey take risk ooo 😭😂 Who carry Putin pikin enter this country 😭
EKWE
125,211 просмотров • 7 месяцев назад
