Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Phone vendor!!!😂😂
29,300 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Ikeja vendors 😂😂

Typical phone dealers behaviour 😂😂😂😭😭😭😭

😂😂Dey suppose kill this guy.. 2.7 as how😂

These na swap deal ... No need to know the rate of your phone .... 😂😂😂😂😂😂

Egbon look away😂 Who fit change am to gif😭

Won ya werey gan oooo!

Where’s the lie 😂

This is too accurate... I swear

I no go ever swap my phone again , I’ll rather buy a new one , if I can .

Ma mumu dey do swap deal. Those deals are meant to rip you 😂

But true true as 18 come out 17 value don reduce nah 😅 but dém be werey go con dey use m as advantage.

😂 😂

Abeg just continue with ur agents work .😀 no put eye for our job Bayo 🤣

😂😂😂😂😂😂😂

How much dem go con sell am without swapping 🤣🤣

😂😂

They no fit make heaven if heaven dey

No be lie!

Almost true 😂😂

I go arrest the vendor wey try this kin play with me 😂

😂

Why u dey cast us 😹

Zelle

Werey 😂

onsrr. omsfn

😂😂😩🤣

😂😂😂😂

Naso dem dey do 😂😂😂

@Tano_of_Lagos 😂

Swapping your phone na scam oooo Better sell your phone and add money to get what you want unless those vendors go whine you 🤣🤣🤣

😂😂😂

na so dem dey do 😂 this my phone na till when e enter river before i buy another

😂😂😂😂😂
