Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Phyna's message to davido 😭😭😂😂
Комментарии: 63

The see finish on David shaa! E pain me

Fr

Una don see davido finish

He's a Trend.

@kissme1v1 When he said he’s the clout, he didn’t stutter Always coming at him unprovoked cos tell me how her live streaming go trend if she no include Davido Lmao

@kissme1v1 You're right

001❤️🔥

Like “Him go first explain how he mistakenly….” Guy 😂 Make Davido come Dey explain give Phyna

E go far

This one just Mumu , make 001 Dey explain to you as per wetin ?

Asin disrespectful

Wait make Davido come the explain give phyna omo una really see my Idolo finish chai 🤦♂️

E go far

Corny passage to get David to come to her live stream, when e reach things like this na David all of them Dey want draw close to

Fr

Davido need to tell you where una quarrel start from ? First who tell you say Davido de quarrel with you. Davido no sabi you guyyyy

@gen__thor Aswear

E nor go better for phyna and her father Ordinary two slaps fr ur cheeks U go just gbezume 😂

😂

Don't stress my dear. He still doesn't know you!😂

💯

lol make Davido tell you Wetin u do keh 😭 person say he no sabi u but you took action u even drag Israel bcuz he was Davido favorite person all bcuz of this tweet you throw sub at Davido countless of time and you think we fans will allow him do anything with you 😂 oga tear acl

Make baddest first apologize before you apologize

Very funny 😂

@unusualphyna nah u dey fight with urself, davido no even know of ur existence foolish Idiot

I don’t think Dangote trailer is really doing it job

Tag the mumu girl next time

Definitely ❤️

Who be this one😂😂😂

This one career nor even start she don use her hand spoil am

@kelvin__ag Lol 😭 😂

But she was just being honest noh I like Davido but he's not God he mistakenly liked a tweet shading Phyna which was a mistake but saying "I don't know you" would have been misinterpreted

Whatever you say.

🤦♀️ she never learn sha

Perhaps

Make Davido sit down Dey discuss with u. Who u b?

Na see finish..

Make una tell her say she dey mad and na God go punish her.... u$e!less girl.. thief weh use her own greed kpai her sister....

E go far

Who be this one Una no fit help me give this one slap Apoda le le yi Make 001 come dey explain for ordinary u Who be this one

Aswear

Make OBO explain em self to you? Una dey really amaze me o

Aswear

So make my idolo come explain give u 😂🤦♂️

Asin ehen

Chaii my IDOLO don suffer 😭😭😭😭

Fr

Make David explain to you? Based on wetin? You must be on some cheap drugs @unusualphyna

@unusualphyna E go far

Everyone uses Davido for clout because with him you get views and engagement

@unusualphyna u dan really see obo finish oo. u day craze? Omoh

@bigHotbaby1 see the mumu I be dey feel for. This one wan trend with Davido.

This girl Dey mad oo, na davido name u wan use trend for ur stream, u fit querrel David 😂😂person wey no know if u Dey exist or not, delulu human being

001 wey no even send her papa

You wey just start streaming still Dey get ego and you no see anyone to talk about nah davido , no worry by next week you go overtake Carter Shebi u mad nii 😂😂😂

😂

Make wuna check this girl well , be like say she don the smoke toilet yaji!!

Lol

Who’s she though?

Lol

E no go better for you seh make the whole 001 apology of wetin you Dey try talk .. Ogun wan kill this girl shaa

Feeling funky😂

Ikr
