Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

See as VDM wash Davido ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

422,083 Aufrufe โ€ข vor 15 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von victor chike
victor chikevor 14 Tagen

Even a davido fan, I have to support vdm for this undiluted truth

Profilbild von Kay-Cee
Kay-Ceevor 14 Tagen

Davido no go reply ๐Ÿ˜‚ e no want wahala . If na to bully Erigga now e go don sharply tweet lmao.

Profilbild von adex
adexvor 14 Tagen

@Wuwaika90 Omo dis guy finish davido oh I swear down ๐Ÿ˜‚

Profilbild von roneriiii
roneriiiivor 14 Tagen

lol but when @sowore said Osun is their family jackpot. Yโ€™all children of the doom were capping.

Profilbild von sammy68198
sammy68198vor 14 Tagen

Omoyele Sowore was speaking out, una join Davido to attack am. If people wey suppose stand for truth dey attack those wey speak up for change, wetin we expect? Na only God know when things go finally change for Nigeria.

Profilbild von Oyi Ramba
Oyi Rambavor 14 Tagen

Vdm don't give a flying fuck about anyone

Profilbild von Praiz Umeh
Praiz Umehvor 14 Tagen

Davido is a very terrible person

Profilbild von Promzy Ezewhite
Promzy Ezewhitevor 14 Tagen

He has always wanted the opportunity to attack Davidoโ€™ this video is from a place of hate even though 60% of what he was saying are facts but the direct attack on David was much as if David is the Governor everybody will support their ownโ€™ a family member .

Profilbild von SPLASHX ๐Ÿ’œ BRAND DESIGNER
SPLASHX ๐Ÿ’œ BRAND DESIGNERvor 14 Tagen

Davido messed up big time

Profilbild von Derel
Derelvor 14 Tagen

@Wuwaika90 Very weird guy Davido so fucking weird

Profilbild von Nessa~๐Ÿ–ค
Nessa~๐Ÿ–คvor 14 Tagen

He say na shut ur mouth๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Chef Ebi
Chef Ebivor 14 Tagen

Iโ€™m really disappointed in Davido for supporting apc, let me just kindly unfollow him These celebrities no care about us at all

Profilbild von St Anthony Ebuka
St Anthony Ebukavor 14 Tagen

That NGO wey OBO no contribute money dey pain this idiot till tomorrow

Profilbild von TJAYFX
TJAYFXvor 14 Tagen

Prof. wiz once said I donโ€™t do too much for men cuz they will still bite the fingers that feed them ๐Ÿฅฑ

Profilbild von Obiora
Obioravor 14 Tagen

We are being extremely sentimental, 98 percent of us go still do wetin Davido do if itโ€™s our family thatโ€™s involved.

Profilbild von Eluwale
Eluwalevor 14 Tagen

Make e no talk about politics as per say na you born am

Profilbild von Leo
Leovor 14 Tagen

@davido you no go reply vdm? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ But if na too bully DJ tunes and erigga u go sharply replyโ€ฆ. Coward!!! U just use ur fans head finish disappear

Profilbild von DAVIDSON
DAVIDSONvor 14 Tagen

Who is he to tell Davido to shutup? Omo

Profilbild von Big Eto'o
Big Eto'ovor 14 Tagen

Na kuku Davido cause see finish. Make e no support his uncle again, n so far he never say e Dy support APC.. na why WizKid no Dy put eyes for ground to avoid see finish.

Profilbild von duke
dukevor 14 Tagen

This is touching, osun people how far ? This goes out to all Nigerians , make we wsie up oo.

Profilbild von Bullish ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ท
Bullish ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ทvor 14 Tagen

No celebrity use him fans pass Davido.. e no care about the outcome as long as his pocket is filled.. typical Nigerian politician

Profilbild von Mr Banki
Mr Bankivor 14 Tagen

VDM is a big hypocrite. When Issac fayose was praying with Seyi Tinubu,this idiot came out to support him. Now he is insult davido because seyi Tinubu is his friend.Davido said he wont supports APC,his uncle said he will. So davido should fight his uncle because he support APC.

Profilbild von Rash
Rashvor 14 Tagen

VDM ur fathers father no fit put DAVIDO down ONKR na DAVIDO Koba una

Profilbild von GP
GPvor 14 Tagen

Wetin really be vdm work for this country?

Profilbild von BIGGESTBOY
BIGGESTBOYvor 14 Tagen

No disrespect but David has always been lame

Profilbild von Symply_Shady
Symply_Shadyvor 14 Tagen

So if Davidโ€™s come out to talk about politics you go wash am. The washing no be only talk and insults? Wetin you wan do again? ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Spokesman
Spokesmanvor 14 Tagen

Let vdm use his own influences win too na since it's easy ๐Ÿ˜ mumu

Profilbild von Marvel Mise
Marvel Misevor 14 Tagen

VDM is just a content creator

Profilbild von Sirdike
Sirdikevor 14 Tagen

See who them lodge help em life this guy nah ingrate.

Profilbild von Dre unruly
Dre unrulyvor 14 Tagen

Na davido hold federal funding from him uncle na... as na him be president of Nigeria wey no drop money for osun for four years. Hypocrites everywhere.

Profilbild von Becky
Beckyvor 14 Tagen

Not a vdm supporter but i support him for this one!๐Ÿ˜‚

Profilbild von YOUR IDEAS
YOUR IDEASvor 14 Tagen

VDM dey verse for ing mitchy because she dey always call davido name for positive things. Na yanch go later kpai this VDM

Profilbild von Afrobeats M0nster
Afrobeats M0nstervor 14 Tagen

cashivist dey wash poli-thieves ke, 0ri-ibu album don fl0p upon all the farming with $4k weekly.. flopido is already in his No-Hit Era alongside wizshit & bombo-boy.. now playing don't rage-bait me by dammy krane ๐Ÿ”ฅ

Profilbild von Topher
Tophervor 14 Tagen

Ghe Ghe don talk am finish abeg you wan use your own talk talk come here again

Profilbild von DESTINY
DESTINYvor 14 Tagen

See as body Dey sweet me ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos