Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Phyno and his daughter😂✨♥️
36 Yorum

No sex scandal No baby mama wahala No problem at all Just minding his business Phynonis definitely the most unproblematic artiste

She wan enter ring with zazu ? 😂

Haha 😂

You go tell me if person papa play with am like this for childhood then she con grow, she go fit write "Husband is useless" make people read.

Even Ezege makes out time to play with his daughter

Once u fresh con get money na free ticket say ur pikin must fine 😁

I will recreate this, few years to come

E be like say na the best life be this oh; Get money Find one baby mama Born 1 or 2 Leave marriage alone Le

During my high school days, when I was still secular...Ezege release was my then comfort...man still got it, sounds still as fresh and cool as yesterday 🥴

Deep down he go dy vex say why no be man he first born 😭

Ezege x Ada ya! ❤️ 😍

Children are the same all over the world 🌎💕💕 While one barren Ekuke is wrote a book , Husband is useless " Someone who never experience love for her life 💔

Ezege, if this your oyibo pepper baby no sabi speak Igbo, I go really vex for you oo

See as I just dey smile omo I love phyno die ❤️ EZEGE UWA NILE YA GAZIE 🖤💯💯❤️

Low-key I wan born pikin, but Tinubu Mèrem ihe

Nothing pass like this ooo, you must not have a wife

This video make sense pass Nigeria news

Where is the mother? Of that baby abi what am I seeing like this? 😂

omo i really want to become a girl dad

Nna nwa💚

♥️🫶🏾

Fathers and their daughters that bond is heavenly it can't be explained you need to have one yourself to feel it - but make sure you get money fess.

Ezege and mini Ezege

Phyno should leave his daughter and go fight Portable or carter Efe. But I love their bonding anyway. 😊 M.C

Imagine sleeping and waking up in a PJ. One day brother, one day.

When he born?

He’s a good father

If na boy now he go don whip the werey for ground with rough play ooo

😂❤️❤️

Same OG, the only difference is zeros in my bank accounts.

African giant 😭😭

Phyno real character go show when this girl turn 18

I can’t wait my daughter will be as beautiful

😂

Train a child in way he / she won't depart from 💝💝💝

I call him a demi-god.... 💪

