Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Pick me girls 🤦🏽♂️
103,287 görüntüleme • 16 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

You sure say Divine never craze before? His skits these days ehnn

Sharon is the best female creator Trench na just fool 😂😂😂😂

This is why I stopped arguing with “I’m not like other girls” energy. The ones who want to “feel among” the boys the most are usually the first to switch up when the attention isn’t on them 😂 Who else has a friend that does this exact thing the moment guys are around?

This divine na weyrey seh 😂😂😂

Waist beads too🤣🤣

Divine you shameless ohhhhh

Sharon which kain cloth you dey wear Let's be guided oh 🤨🤨

This guy you’re not real at all 😂😂😂. Tf is that tongues at the end???

Main girlfriend is such a good actress 👏 ❤️ please be tagging

Dey move You fit soon turn our own druski

This guy is a mad person na una no know 😭🥹

Rage bait

@abazwhyllzz Promoting drugs in the name of skit… shame.

Brabra son turn Babara

Watin be this guy 😂

Guy better do mental health check o😂

Divine don rage bait me

Weytin trench no do ?🤣😂

You go first run comot from your house 😂😹

Trench burst my head, watin be this?!!!🤣

😂😂😂😂

😂😂😂

Omo u mad Oooo what have u experienced in this life 😂😭💔💔💔 u don see everyone finish 😂😭😭

😅😅😅😅 Divine u be fool

@TemitayoAfe1 I thank God you are straight This your shape is ….😂😩😩

You wan dey whine rage bait

😂 this was so funny 😂

I sniff 😂

Trenchoy don hack this skit update 😂

Trench kid last life need investigation

Oooh oooh 🤣🤣

Guy you’re mad 😭😭😹😹😹

Telekpekpe

Werey brabra is that loud 😂
Benzer Videolar
Sensitive content
Me after watching that lil baby video 😳😳😳😳🤦🏽♂️🤦🏽♂️🤦🏽♂️🤦🏽♂️
Lil Rico ⑨
2,748,332 görüntüleme • 3 yıl önce
