Loading video...
Video Failed to Load
Pity me! 🤦🏽♂️
182,571 views • 2 days ago •via X (Twitter)
24 Comments

Bond 🩵🩵2 days ago
Unto which kponkponment levels?

MIKIDO2 days ago
I tire 🤦🏽♂️

KHOZII☘️2 days ago
Guy 😂 no reason am go far

Fernando1 day ago
I go sue you walai 😂

Ola 🇨🇦2 days ago
Na my type of girl be this oh, I need money

George 🇳🇬1 day ago
Na so i package one girl she go tell her friends say me sef no bitter All of them wan come taste me , some girls dey fuck up sha

MAX FCT 🪙2 days ago
Omo e go far oo

Christian Ogbonnaya Bravo1 day ago
Why The Kiss Pendant?? 🤣😂😂

VIBE2 days ago
Agụ iyi ndagwurugwu ahụ and World

BIG CELEB 📚2 days ago
😂😂😂😂😂😂😂

Olufemi_Olawale (AbBY)🤓1 day ago
Me wey be man no fit wear boxers commot for house.

Owen1 day ago
😂

Privateeyes1 day ago
?

Black Diamond1 day ago
Is this supposed to be funny ?

Isaac peter Wellington 🇳🇬🇬🇧1 day ago
U Dey art sha

Lord PEC2 days ago
Omo...😅😂😅

Eyes of the gods ❼ 💼1 day ago
Una Dey mad?? Watin be this?

Moolah (Kodak’s Twin) ♊️1 day ago
You good sha

Temi1 day ago
She dey kwente?

ZIKO⭐️1 day ago
When I suppose laugh abi no be skit?

Tosin1 day ago
The guy with condom chain 🤣🤣🤣🤣

silentslime2 days ago
This girl soft o 😂

DIVINE🩵1 day ago
Who be that careless nigga putting kiss condom on cross chaplet ?

利奥2 days ago
?
Related Videos
0:41
Sensitive content
Me after watching that lil baby video 😳😳😳😳🤦🏽♂️🤦🏽♂️🤦🏽♂️🤦🏽♂️
Lil Rico ⑨
2,748,332 views • 3 years ago
