Loading video...
Video Failed to Load
Please I need answers🙏😂
21,340 views • 8 days ago •via X (Twitter)
26 Comments

Maybe she the stay for gbagada na why her mouth the gba 😂

That kind thing😂

Ajeh 😭😂

Teeth brace mouth got me rolling 🤣🤣🤣

😂😂😂

You met a very dirty girl bro

Buh teeth no they really smell like tongue they smell

Now listen, maybe the girl you meet don't properly brush her teeths or she has mouth odour. For those category of people that have such thing in their mouth that I have meet before; none of them has mouth odour. So your observation should only be tied to the girl you meet.

If dem no brush E go gba normal now🤣😂

Na so my brother, their mouth na gba galore 😭😂

Stop dat 😂.

"Very harsh smell" . 😂💔

Braces wayray

Bracelet 😂😂😂

People wey no dey wear am no dey get bad breath?

Bros talk true na,na ur talking stage way u carry go chop na

Abeg teeth Dey smell?

“I was just feeling the smell” 😭😭😭😭😭😭

Teeth bracelet 😭😭😭

Omo how many questions you ask now, how I wan take answer you now because I been wan ask this question all this while now 😭😂😂

Lol 😆 🤣 The girl na dirty werey, my guy get am, and e mouth nor dy smell.

Go ask ChatGPT 😡

😭🤣

Guy I done laugh tire... God, guy ur head done spoil 😂😂😂. And all of Una wey say teeth no dey smell I feel sorry for Una, shey una no dey brush vertically mke the bristles try enter between ur teeth. Agba teeth ni dey smell but dem dey advice u to floss... I pity Una babes

Baddie 😂

Food particles makes it smell like bomb 💣
