Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I need answers ๐๐
28,818 Aufrufe โข vor 9 Tagen โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

They forgive cheating lowkey ๐

I still Dey wonder how you will date someone for 1 or 2 years and you never decide if you will marry her or not

Mko u go dey part of the people wey go scatter this country ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Wahala for husband wey go ask his wife dis question ๐๐๐

Haa, dey play ๐๐ Even i get one girl pdf for hand She date the guy for more than 6 years b4 settle down with each other, but the girl still date like 3 guys within that period ๐

Dem patch patch o๐๐

Omo relationship this days at your own risk of you believe say na only you Dey chop your babe for that long period of time.

Dem settle am lowkey

You sha like wahala ๐ Make he slide na Everybody Sabi wetin dem dh do na ๐

Even all of una wey Dey comment anytime wey una won settle down that your girl no be only you dey knack her, mko babe self go collect only if he no marry ๐ ๐ซต

Them dey knack their baby jare make anybody whine

You sha like wahala

Even if you ask them they canโt answer this question if Iโm ur partner itโs what u tell me or what I see I will believe bro just lockup

Some girls are loyal while some ainโt loyal, some secrets are meant to follow you to the grave. But most girls that fuck in a seriously relationship are secretive and keep it to the grave. What you donโt know wonโt kill you

Them Dey settle am lowkey ๐๐

Iffa hear say na only them ๐๐๐

Na your papa and your mama get that question why you de carry am come online ? ๐ญ nor just de use the toxicity way de your mind de mislead people

God really give you wisdom and knowledge for this land u follow chief

๐ญ๐ญ๐น

Ha! This matter go long if we enter am. MKO, letโs leave it like that. O ti lo๐ซฃ๐ซฃ๐ซฃ

If you ask us na who we go ask

Make I burst your brain wife cheater than girlfriend

make we ask ur daddy and ur mommy do u want to tell me that ur daddy was only fucking ur mommy also

U Don take that tin again... Agbaya ๐ฅน๐๐

My relationship is 4 years now my girl is very loyal to me no other man.

These questions go cause wahala oo MKO ๐ญ๐ญ๐

Stop that question ooo

Hotspot sharing ๐คฃ๐คฃ

Only the ones that lived together for those years before marriage. But you see those Long Distance peopleโฆHmmm

Wetyn you reason go there first ๐๐?

Thereโs this girl that we once had a thing or two together and sheโs in a โseriousโ relationship with a guy for about 4years now and still counting, and Iโm sure if I call her to party, sheโll show up. I left her because of my conscience. ๐๐ญ๐

You woke up on a cold Friday morning and chose violence ๐

Abi kiniiii, talk am now ๐๐๐

Them just overlook am ๐๐

lol you will be fine , overthinking will just kill you fr
