Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Please legends what really happened here?

609,166 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)

69 Yorum

Leonard profil fotoğrafı
Leonard10 ay önce

@Virgo_dnd Na every rubbish and clueless videos legends dey understand.. Abi these legends be fool??

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

You wan dey vex for legends because you no understand the post? 😭😂

Leonard profil fotoğrafı
Leonard10 ay önce

@Virgo_dnd Omo e don reach to vex for these legends jare

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

😂😂

✦ M A R I O ✦ profil fotoğrafı
✦ M A R I O ✦10 ay önce

@Virgo_dnd Dem just they know of the bonus way pos machine owners they get. Some people fit use am reach 3 years sef before dem know. My own don reach ₦2.5m before I find out.

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

@wizkidfanny Where's the 2.5M 🥺

Michael profil fotoğrafı
Michael10 ay önce

@Virgo_dnd Na person dash them money for TikTok live, 1 million I think 🤔 the video don tay

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

Omo the joy no go be here oo

Michael profil fotoğrafı
Michael10 ay önce

@Virgo_dnd Yes ooo, when there tell am say there send the money he no first believe as he end the live run go he mom store go check her account the money Dey. I think it’s boniface that did the transfer but I’m not too sure cause the video don tay

Double profil fotoğrafı
Double10 ay önce

@Virgo_dnd This kin joy 🥹 wey go make Run go locate us before this year runs out

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

Amen

K.A.Y.O.D.E profil fotoğrafı
K.A.Y.O.D.E10 ay önce

@Virgo_dnd Lapo approve them funds to buy market

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

Omo

Blue 🦟 profil fotoğrafı
Blue 🦟10 ay önce

@Virgo_dnd Jamb result don come out

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

With POS?

Blue 🦟 profil fotoğrafı
Blue 🦟10 ay önce

@Virgo_dnd Yes o e Dey do fb sef.

Oṣó 🦇 profil fotoğrafı
Oṣó 🦇10 ay önce

@Virgo_dnd He send money to woman, they come reverse am.

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

😂😂

DEMAN005 profil fotoğrafı
DEMAN00510 ay önce

@Virgo_dnd Am not a legend

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

😂😂

() profil fotoğrafı
()10 ay önce

@Virgo_dnd @grok what happened?

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

@Z1N5U @grok Grok no even know

C_savy ࿌ profil fotoğrafı
C_savy ࿌10 ay önce

@Virgo_dnd Why be say na only rubbish legends dey understand Dem no dey understand how to buy Lambo?

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

Only legend kmow why

🌟Sambest.👑 profil fotoğrafı
🌟Sambest.👑10 ay önce

@Virgo_dnd Sport betting. Sport betting brands are now using POS agents to play games and casino games.

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

Omo, this is my first time seeing this

🌟Sambest.👑 profil fotoğrafı
🌟Sambest.👑10 ay önce

@Virgo_dnd Don't play. Sports betting is growing wild in Nigeria.

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

No escape, they want to make sure you must play it by any means 💔

🌟Sambest.👑 profil fotoğrafı
🌟Sambest.👑10 ay önce

@Virgo_dnd When they started, the pos win rate was better than betting shops. That made guys use them well. I don't bet but I'm a marketing specialist, it's a marketing strategy that works with huge results, data don't lie. The pos agents are also making cool money from every transaction.

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

Omo make POS worker no use his boss money and play bet

🌟Sambest.👑 profil fotoğrafı
🌟Sambest.👑10 ay önce

@Virgo_dnd The way the games on the machine are integrated is crazy bro. I can't not start explaining everything here. The agents make money

iKent™️ profil fotoğrafı
iKent™️10 ay önce

@Virgo_dnd He won baba ijebu

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

On POS?

O G E D E 🍌 profil fotoğrafı
O G E D E 🍌10 ay önce

@Virgo_dnd Alert wey dey burst aza

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

I swear

Oyeyemi Oluwatobiloba profil fotoğrafı
Oyeyemi Oluwatobiloba10 ay önce

@Virgo_dnd Bro send money from UK, network no dey to receive, so mumsy say make we go outside go find network… Gbagam e enter…

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

Carpenter 🧢

Michael profil fotoğrafı
Michael10 ay önce

@Virgo_dnd Na easy win omolomo don go bet with pos money God save am😂😂😂😂

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

Ahh 😂

Abdul profil fotoğrafı
Abdul10 ay önce

@Virgo_dnd Check my timeline to understand the video better

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

Paste am here

Kwame Sedina profil fotoğrafı
Kwame Sedina10 ay önce

@Virgo_dnd University admission letter don land. Me too ma pikin dey go university

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

😂😂

Derek Jaden🥶 profil fotoğrafı
Derek Jaden🥶10 ay önce

@Virgo_dnd Even the legends no understand😂 To normal people nah third sign of crazy and unlimited joy😭

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

😂😂😂

ᴊᴏɴᴀꜱ profil fotoğrafı
ᴊᴏɴᴀꜱ10 ay önce

@Virgo_dnd Legend say na pregnancy test result

JU$TH@rr¥💦 profil fotoğrafı
JU$TH@rr¥💦10 ay önce

@Virgo_dnd E don enter 😂😂😂🤲🌠

Esty_ profil fotoğrafı
Esty_10 ay önce

@Virgo_dnd It’s must be a loud one

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

The happiness is too much

𝐓𝐎𝐁𝐈 profil fotoğrafı
𝐓𝐎𝐁𝐈10 ay önce

@Virgo_dnd Happiness won finish dem lol 😂😆

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

@AdeyemoTobi_ I swear 😂

The Nation Post profil fotoğrafı
The Nation Post10 ay önce

@Virgo_dnd Sport bet of course

Fizzy💎 profil fotoğrafı
Fizzy💎10 ay önce

@Virgo_dnd The guy was happy because he won lottery

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

How did you know?

Fizzy💎 profil fotoğrafı
Fizzy💎10 ay önce

@Virgo_dnd I just knew😭

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

😭😭 I pity you

Omotee profil fotoğrafı
Omotee10 ay önce

@Virgo_dnd Funniest thing be say na my area this thing happen😂

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

So wetin be that?

Omotee profil fotoğrafı
Omotee10 ay önce

@Virgo_dnd Den play game for ilot bet and dey chop 😂😂😂

O. G. Makoko profil fotoğrafı
O. G. Makoko10 ay önce

@Virgo_dnd Nothing dey happen for there

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

Why he dey run?

Michael Kingsley profil fotoğrafı
Michael Kingsley10 ay önce

@Virgo_dnd Up Nepa!

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

The joy too much pass nepa joy

Michael Kingsley profil fotoğrafı
Michael Kingsley10 ay önce

@Virgo_dnd Not if you never see light for like one month

Adekunle profil fotoğrafı
Adekunle10 ay önce

@Virgo_dnd Legends Abeg drop update ooo

GreedyThecreator profil fotoğrafı
GreedyThecreator10 ay önce

@Virgo_dnd @luxemiaa So what happened?

alloY profil fotoğrafı
alloY10 ay önce

@luxemiaa I dont know

Orobosa ZIRKZEE🔮⚽🦋 profil fotoğrafı
Orobosa ZIRKZEE🔮⚽🦋10 ay önce

@Virgo_dnd Seh @grok na legend?

MAYOR OF ABUJA 🦅 profil fotoğrafı
MAYOR OF ABUJA 🦅10 ay önce

@Virgo_dnd E get when my area no get light for like 7months then come bring am one day when men dey field, Omo ball scatter 😂😂😂

Benzer Videolar