Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Please legends what really happened here?

609,166 Aufrufe • vor 10 Monaten •via X (Twitter)

69 Kommentare

Profilbild von Leonard
Leonardvor 10 Monaten

@Virgo_dnd Na every rubbish and clueless videos legends dey understand.. Abi these legends be fool??

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

You wan dey vex for legends because you no understand the post? 😭😂

Profilbild von Leonard
Leonardvor 10 Monaten

@Virgo_dnd Omo e don reach to vex for these legends jare

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

😂😂

Profilbild von ✦ M A R I O ✦
✦ M A R I O ✦vor 10 Monaten

@Virgo_dnd Dem just they know of the bonus way pos machine owners they get. Some people fit use am reach 3 years sef before dem know. My own don reach ₦2.5m before I find out.

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

@wizkidfanny Where's the 2.5M 🥺

Profilbild von Michael
Michaelvor 10 Monaten

@Virgo_dnd Na person dash them money for TikTok live, 1 million I think 🤔 the video don tay

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

Omo the joy no go be here oo

Profilbild von Michael
Michaelvor 10 Monaten

@Virgo_dnd Yes ooo, when there tell am say there send the money he no first believe as he end the live run go he mom store go check her account the money Dey. I think it’s boniface that did the transfer but I’m not too sure cause the video don tay

Profilbild von Double
Doublevor 10 Monaten

@Virgo_dnd This kin joy 🥹 wey go make Run go locate us before this year runs out

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

Amen

Profilbild von K.A.Y.O.D.E
K.A.Y.O.D.Evor 10 Monaten

@Virgo_dnd Lapo approve them funds to buy market

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

Omo

Profilbild von Blue 🦟
Blue 🦟vor 10 Monaten

@Virgo_dnd Jamb result don come out

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

With POS?

Profilbild von Blue 🦟
Blue 🦟vor 10 Monaten

@Virgo_dnd Yes o e Dey do fb sef.

Profilbild von Oṣó 🦇
Oṣó 🦇vor 10 Monaten

@Virgo_dnd He send money to woman, they come reverse am.

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

😂😂

Profilbild von DEMAN005
DEMAN005vor 10 Monaten

@Virgo_dnd Am not a legend

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

😂😂

Profilbild von ()
()vor 10 Monaten

@Virgo_dnd @grok what happened?

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

@Z1N5U @grok Grok no even know

Profilbild von C_savy ࿌
C_savy ࿌vor 10 Monaten

@Virgo_dnd Why be say na only rubbish legends dey understand Dem no dey understand how to buy Lambo?

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

Only legend kmow why

Profilbild von 🌟Sambest.👑
🌟Sambest.👑vor 10 Monaten

@Virgo_dnd Sport betting. Sport betting brands are now using POS agents to play games and casino games.

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

Omo, this is my first time seeing this

Profilbild von 🌟Sambest.👑
🌟Sambest.👑vor 10 Monaten

@Virgo_dnd Don't play. Sports betting is growing wild in Nigeria.

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

No escape, they want to make sure you must play it by any means 💔

Profilbild von 🌟Sambest.👑
🌟Sambest.👑vor 10 Monaten

@Virgo_dnd When they started, the pos win rate was better than betting shops. That made guys use them well. I don't bet but I'm a marketing specialist, it's a marketing strategy that works with huge results, data don't lie. The pos agents are also making cool money from every transaction.

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

Omo make POS worker no use his boss money and play bet

Profilbild von 🌟Sambest.👑
🌟Sambest.👑vor 10 Monaten

@Virgo_dnd The way the games on the machine are integrated is crazy bro. I can't not start explaining everything here. The agents make money

Profilbild von iKent™️
iKent™️vor 10 Monaten

@Virgo_dnd He won baba ijebu

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

On POS?

Profilbild von O G E D E 🍌
O G E D E 🍌vor 10 Monaten

@Virgo_dnd Alert wey dey burst aza

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

I swear

Profilbild von Oyeyemi Oluwatobiloba
Oyeyemi Oluwatobilobavor 10 Monaten

@Virgo_dnd Bro send money from UK, network no dey to receive, so mumsy say make we go outside go find network… Gbagam e enter…

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

Carpenter 🧢

Profilbild von Michael
Michaelvor 10 Monaten

@Virgo_dnd Na easy win omolomo don go bet with pos money God save am😂😂😂😂

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

Ahh 😂

Profilbild von Abdul
Abdulvor 10 Monaten

@Virgo_dnd Check my timeline to understand the video better

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

Paste am here

Profilbild von Kwame Sedina
Kwame Sedinavor 10 Monaten

@Virgo_dnd University admission letter don land. Me too ma pikin dey go university

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

😂😂

Profilbild von Derek Jaden🥶
Derek Jaden🥶vor 10 Monaten

@Virgo_dnd Even the legends no understand😂 To normal people nah third sign of crazy and unlimited joy😭

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

😂😂😂

Profilbild von ᴊᴏɴᴀꜱ
ᴊᴏɴᴀꜱvor 10 Monaten

@Virgo_dnd Legend say na pregnancy test result

Profilbild von JU$TH@rr¥💦
JU$TH@rr¥💦vor 10 Monaten

@Virgo_dnd E don enter 😂😂😂🤲🌠

Profilbild von Esty_
Esty_vor 10 Monaten

@Virgo_dnd It’s must be a loud one

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

The happiness is too much

Profilbild von 𝐓𝐎𝐁𝐈
𝐓𝐎𝐁𝐈vor 10 Monaten

@Virgo_dnd Happiness won finish dem lol 😂😆

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

@AdeyemoTobi_ I swear 😂

Profilbild von The Nation Post
The Nation Postvor 10 Monaten

@Virgo_dnd Sport bet of course

Profilbild von Fizzy💎
Fizzy💎vor 10 Monaten

@Virgo_dnd The guy was happy because he won lottery

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

How did you know?

Profilbild von Fizzy💎
Fizzy💎vor 10 Monaten

@Virgo_dnd I just knew😭

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

😭😭 I pity you

Profilbild von Omotee
Omoteevor 10 Monaten

@Virgo_dnd Funniest thing be say na my area this thing happen😂

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

So wetin be that?

Profilbild von Omotee
Omoteevor 10 Monaten

@Virgo_dnd Den play game for ilot bet and dey chop 😂😂😂

Profilbild von O. G. Makoko
O. G. Makokovor 10 Monaten

@Virgo_dnd Nothing dey happen for there

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

Why he dey run?

Profilbild von Michael Kingsley
Michael Kingsleyvor 10 Monaten

@Virgo_dnd Up Nepa!

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

The joy too much pass nepa joy

Profilbild von Michael Kingsley
Michael Kingsleyvor 10 Monaten

@Virgo_dnd Not if you never see light for like one month

Profilbild von Adekunle
Adekunlevor 10 Monaten

@Virgo_dnd Legends Abeg drop update ooo

Profilbild von GreedyThecreator
GreedyThecreatorvor 10 Monaten

@Virgo_dnd @luxemiaa So what happened?

Profilbild von alloY
alloYvor 10 Monaten

@luxemiaa I dont know

Profilbild von Orobosa ZIRKZEE🔮⚽🦋
Orobosa ZIRKZEE🔮⚽🦋vor 10 Monaten

@Virgo_dnd Seh @grok na legend?

Profilbild von MAYOR OF ABUJA 🦅
MAYOR OF ABUJA 🦅vor 10 Monaten

@Virgo_dnd E get when my area no get light for like 7months then come bring am one day when men dey field, Omo ball scatter 😂😂😂

Ähnliche Videos