Loading video...
Video Failed to Load
Please legends what really happened here?
609,166 views • 10 months ago •via X (Twitter)
69 Comments

@Virgo_dnd Na every rubbish and clueless videos legends dey understand.. Abi these legends be fool??

You wan dey vex for legends because you no understand the post? 😭😂

@Virgo_dnd Omo e don reach to vex for these legends jare

😂😂

@Virgo_dnd Dem just they know of the bonus way pos machine owners they get. Some people fit use am reach 3 years sef before dem know. My own don reach ₦2.5m before I find out.

@wizkidfanny Where's the 2.5M 🥺

@Virgo_dnd Na person dash them money for TikTok live, 1 million I think 🤔 the video don tay

Omo the joy no go be here oo

@Virgo_dnd Yes ooo, when there tell am say there send the money he no first believe as he end the live run go he mom store go check her account the money Dey. I think it’s boniface that did the transfer but I’m not too sure cause the video don tay

@Virgo_dnd This kin joy 🥹 wey go make Run go locate us before this year runs out

Amen

@Virgo_dnd Lapo approve them funds to buy market

Omo

@Virgo_dnd Jamb result don come out

With POS?

@Virgo_dnd Yes o e Dey do fb sef.

@Virgo_dnd He send money to woman, they come reverse am.

😂😂

@Virgo_dnd Am not a legend

😂😂

@Virgo_dnd @grok what happened?

@Z1N5U @grok Grok no even know

@Virgo_dnd Why be say na only rubbish legends dey understand Dem no dey understand how to buy Lambo?

Only legend kmow why

@Virgo_dnd Sport betting. Sport betting brands are now using POS agents to play games and casino games.

Omo, this is my first time seeing this

@Virgo_dnd Don't play. Sports betting is growing wild in Nigeria.

No escape, they want to make sure you must play it by any means 💔

@Virgo_dnd When they started, the pos win rate was better than betting shops. That made guys use them well. I don't bet but I'm a marketing specialist, it's a marketing strategy that works with huge results, data don't lie. The pos agents are also making cool money from every transaction.

Omo make POS worker no use his boss money and play bet

@Virgo_dnd The way the games on the machine are integrated is crazy bro. I can't not start explaining everything here. The agents make money

@Virgo_dnd He won baba ijebu

On POS?

@Virgo_dnd Alert wey dey burst aza

I swear

@Virgo_dnd Bro send money from UK, network no dey to receive, so mumsy say make we go outside go find network… Gbagam e enter…

Carpenter 🧢

@Virgo_dnd Na easy win omolomo don go bet with pos money God save am😂😂😂😂

Ahh 😂

@Virgo_dnd Check my timeline to understand the video better

Paste am here

@Virgo_dnd University admission letter don land. Me too ma pikin dey go university

😂😂

@Virgo_dnd Even the legends no understand😂 To normal people nah third sign of crazy and unlimited joy😭

😂😂😂

@Virgo_dnd Legend say na pregnancy test result

@Virgo_dnd E don enter 😂😂😂🤲🌠

@Virgo_dnd It’s must be a loud one

The happiness is too much

@Virgo_dnd Happiness won finish dem lol 😂😆

@AdeyemoTobi_ I swear 😂

@Virgo_dnd Sport bet of course

@Virgo_dnd The guy was happy because he won lottery

How did you know?

@Virgo_dnd I just knew😭

😭😭 I pity you

@Virgo_dnd Funniest thing be say na my area this thing happen😂

So wetin be that?

@Virgo_dnd Den play game for ilot bet and dey chop 😂😂😂

@Virgo_dnd Nothing dey happen for there

Why he dey run?

@Virgo_dnd Up Nepa!

The joy too much pass nepa joy

@Virgo_dnd Not if you never see light for like one month

@Virgo_dnd Legends Abeg drop update ooo

@Virgo_dnd @luxemiaa So what happened?

@luxemiaa I dont know

@Virgo_dnd Seh @grok na legend?

@Virgo_dnd E get when my area no get light for like 7months then come bring am one day when men dey field, Omo ball scatter 😂😂😂
