Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Please legends what really happened here?

609,166 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 69

Фото профиля Leonard
Leonard10 месяцев назад

@Virgo_dnd Na every rubbish and clueless videos legends dey understand.. Abi these legends be fool??

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

You wan dey vex for legends because you no understand the post? 😭😂

Фото профиля Leonard
Leonard10 месяцев назад

@Virgo_dnd Omo e don reach to vex for these legends jare

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

😂😂

Фото профиля ✦ M A R I O ✦
✦ M A R I O ✦10 месяцев назад

@Virgo_dnd Dem just they know of the bonus way pos machine owners they get. Some people fit use am reach 3 years sef before dem know. My own don reach ₦2.5m before I find out.

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

@wizkidfanny Where's the 2.5M 🥺

Фото профиля Michael
Michael10 месяцев назад

@Virgo_dnd Na person dash them money for TikTok live, 1 million I think 🤔 the video don tay

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

Omo the joy no go be here oo

Фото профиля Michael
Michael10 месяцев назад

@Virgo_dnd Yes ooo, when there tell am say there send the money he no first believe as he end the live run go he mom store go check her account the money Dey. I think it’s boniface that did the transfer but I’m not too sure cause the video don tay

Фото профиля Double
Double10 месяцев назад

@Virgo_dnd This kin joy 🥹 wey go make Run go locate us before this year runs out

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

Amen

Фото профиля K.A.Y.O.D.E
K.A.Y.O.D.E10 месяцев назад

@Virgo_dnd Lapo approve them funds to buy market

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

Omo

Фото профиля Blue 🦟
Blue 🦟10 месяцев назад

@Virgo_dnd Jamb result don come out

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

With POS?

Фото профиля Blue 🦟
Blue 🦟10 месяцев назад

@Virgo_dnd Yes o e Dey do fb sef.

Фото профиля Oṣó 🦇
Oṣó 🦇10 месяцев назад

@Virgo_dnd He send money to woman, they come reverse am.

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

😂😂

Фото профиля DEMAN005
DEMAN00510 месяцев назад

@Virgo_dnd Am not a legend

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

😂😂

Фото профиля ()
()10 месяцев назад

@Virgo_dnd @grok what happened?

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

@Z1N5U @grok Grok no even know

Фото профиля C_savy ࿌
C_savy ࿌10 месяцев назад

@Virgo_dnd Why be say na only rubbish legends dey understand Dem no dey understand how to buy Lambo?

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

Only legend kmow why

Фото профиля 🌟Sambest.👑
🌟Sambest.👑10 месяцев назад

@Virgo_dnd Sport betting. Sport betting brands are now using POS agents to play games and casino games.

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

Omo, this is my first time seeing this

Фото профиля 🌟Sambest.👑
🌟Sambest.👑10 месяцев назад

@Virgo_dnd Don't play. Sports betting is growing wild in Nigeria.

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

No escape, they want to make sure you must play it by any means 💔

Фото профиля 🌟Sambest.👑
🌟Sambest.👑10 месяцев назад

@Virgo_dnd When they started, the pos win rate was better than betting shops. That made guys use them well. I don't bet but I'm a marketing specialist, it's a marketing strategy that works with huge results, data don't lie. The pos agents are also making cool money from every transaction.

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

Omo make POS worker no use his boss money and play bet

Фото профиля 🌟Sambest.👑
🌟Sambest.👑10 месяцев назад

@Virgo_dnd The way the games on the machine are integrated is crazy bro. I can't not start explaining everything here. The agents make money

Фото профиля iKent™️
iKent™️10 месяцев назад

@Virgo_dnd He won baba ijebu

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

On POS?

Фото профиля O G E D E 🍌
O G E D E 🍌10 месяцев назад

@Virgo_dnd Alert wey dey burst aza

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

I swear

Фото профиля Oyeyemi Oluwatobiloba
Oyeyemi Oluwatobiloba10 месяцев назад

@Virgo_dnd Bro send money from UK, network no dey to receive, so mumsy say make we go outside go find network… Gbagam e enter…

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

Carpenter 🧢

Фото профиля Michael
Michael10 месяцев назад

@Virgo_dnd Na easy win omolomo don go bet with pos money God save am😂😂😂😂

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

Ahh 😂

Фото профиля Abdul
Abdul10 месяцев назад

@Virgo_dnd Check my timeline to understand the video better

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

Paste am here

Фото профиля Kwame Sedina
Kwame Sedina10 месяцев назад

@Virgo_dnd University admission letter don land. Me too ma pikin dey go university

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

😂😂

Фото профиля Derek Jaden🥶
Derek Jaden🥶10 месяцев назад

@Virgo_dnd Even the legends no understand😂 To normal people nah third sign of crazy and unlimited joy😭

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля ᴊᴏɴᴀꜱ
ᴊᴏɴᴀꜱ10 месяцев назад

@Virgo_dnd Legend say na pregnancy test result

Фото профиля JU$TH@rr¥💦
JU$TH@rr¥💦10 месяцев назад

@Virgo_dnd E don enter 😂😂😂🤲🌠

Фото профиля Esty_
Esty_10 месяцев назад

@Virgo_dnd It’s must be a loud one

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

The happiness is too much

Фото профиля 𝐓𝐎𝐁𝐈
𝐓𝐎𝐁𝐈10 месяцев назад

@Virgo_dnd Happiness won finish dem lol 😂😆

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

@AdeyemoTobi_ I swear 😂

Фото профиля The Nation Post
The Nation Post10 месяцев назад

@Virgo_dnd Sport bet of course

Фото профиля Fizzy💎
Fizzy💎10 месяцев назад

@Virgo_dnd The guy was happy because he won lottery

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

How did you know?

Фото профиля Fizzy💎
Fizzy💎10 месяцев назад

@Virgo_dnd I just knew😭

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

😭😭 I pity you

Фото профиля Omotee
Omotee10 месяцев назад

@Virgo_dnd Funniest thing be say na my area this thing happen😂

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

So wetin be that?

Фото профиля Omotee
Omotee10 месяцев назад

@Virgo_dnd Den play game for ilot bet and dey chop 😂😂😂

Фото профиля O. G. Makoko
O. G. Makoko10 месяцев назад

@Virgo_dnd Nothing dey happen for there

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

Why he dey run?

Фото профиля Michael Kingsley
Michael Kingsley10 месяцев назад

@Virgo_dnd Up Nepa!

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

The joy too much pass nepa joy

Фото профиля Michael Kingsley
Michael Kingsley10 месяцев назад

@Virgo_dnd Not if you never see light for like one month

Фото профиля Adekunle
Adekunle10 месяцев назад

@Virgo_dnd Legends Abeg drop update ooo

Фото профиля GreedyThecreator
GreedyThecreator10 месяцев назад

@Virgo_dnd @luxemiaa So what happened?

Фото профиля alloY
alloY10 месяцев назад

@luxemiaa I dont know

Фото профиля Orobosa ZIRKZEE🔮⚽🦋
Orobosa ZIRKZEE🔮⚽🦋10 месяцев назад

@Virgo_dnd Seh @grok na legend?

Фото профиля MAYOR OF ABUJA 🦅
MAYOR OF ABUJA 🦅10 месяцев назад

@Virgo_dnd E get when my area no get light for like 7months then come bring am one day when men dey field, Omo ball scatter 😂😂😂

Похожие видео