Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Pluto don go lodge another man babe 😭😂😂
83,789 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
30 Yorum

Na manager babe you dey knack.. e don blur for the guy..

😂

Na skit. From the reactions you will know it's all scripted. If na reality. Pluto for don collect blow or kicks make him mind dey.

Why person nickname to be Pluto😂

Na content joor we no be fool

Scripted

I think there should be a boundary between friends I cannot go ahead to chike my guys babe even if they break up I have seen situations like this end great friendship

Pluto wan enter Mars with another person babe😂😂😭

Only one pluto😂😂

😂😂😂

But Shebi dem talk say “Pluto boys no Dey show for map” how dem con find am

Ozuor wan fight another man because of babe

Everywhere go first blur

E dey sweet, at least try am once in a while

Hin beat camera commot

Shey na babe no be wife

This can never be me. I’m suing them 3 for invasion of privacy ..

but how do you guys get attracted to your friends babe?🤔

Him own na make dem help am stop dey video 😂😂

Pluto is in trouble😭😂

😂

Benin boys 😹

“We never do anything” Na wetin pain am be that not that they were caught

Another skit

Precious

Never invest in a woman.

When you know it's scripted

😂

😂😂😂

Did I just hear babe from her?
