Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Poor man pikin dey advise Dangote? 😂
50,962 просмотров • 6 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

Why dangote go cut call for a whole shareholder

Ruth is that not your brother Phillip

“Abi him data finish” That one off me 😂😂

😂 how much shares you buy self

Baba end call ke

Na poor man pikin get free WiFi to advise billionaire 😂😭

The confidence that comes with ₦5,250 worth of shares is unmatched. Man is giving a performance review to the richest man in Africa. 😭

That's so disrespectful why will he hang up on him like that? His a shareholder na 🤣😂

lol 😂

Baba still dey ask if him data finish 🙄

Dangote garri how 🤣🤣🤣

We play too much in this country

I know lie this guy talk true I swear garri suppose dey there tooo

This man no respect us the shareholder at all

For this our country person wey no get money no dey talk abeg

Abhii him data finish, got me 😂😂😂😂😂😭

Thank God say baba hang up on ham 🤣

Poor man pikin dey see something 😂😭

Nothing musa no go see for gate

I just ended a call with Dangote now, I have goodness for all the share holders

Na once dangote cut call 😂

Make Una invent dangote fufu too

Your own papa guide?

How come in laugh and cut call, you wey be investor and shareholder

With that Ur 5k wey no fit afford better cold garri and groundnut

😂😂😂😂😂

Dangote akara sef no be bad idea

😂😂

Which poor man pikin, this one na poor man himself 😂😂 e dey discuss garri, sugar and groundnut with dangote ke 😂😂

Se Dangote Dey rest bayi

Quote the guy btch

@Crypto_Falid Very funny guy
