Loading video...
Video Failed to Load
POPSY WETIN YOU THINK🦅🕺🏽
202,227 views • 7 days ago •via X (Twitter)
29 Comments

TUNMISE🧃7 days ago
Song name LYLT( live your life too) -9/10/26 Motion boy 🙏

GoodLife🏂7 days ago
Bro you dey try ajeh 🔥 I like ur vibes

remmyzaza 🦅⭐7 days ago
E go well but wizkid go reply you for 2030

Drey7 days ago
Popsy dey with u

Sagittarius7 days ago
Nice Sounddddd

EMMA7 days ago
Watin day give me jo

GODPLAN7 days ago
E to sweet

BIG MOOD🚀7 days ago
Na you make Ivana be FC

GODPLAN7 days ago
E clear to sweet

big cherry7 days ago
This one enter but try get a catchy hook 🔥

Asiwaju🐦🔥💛7 days ago
You good

Confidence Oshoke7 days ago
You sabi

courage7 days ago
Omo this song sharp

2secondz💫7 days ago
Na wizkid be ur pupsy, u never ready for ur music career

Kolade__7 days ago
Na banger no worry

tired of Nigeria's foolishness7 days ago
I nearly swipe till i listened.. E too sharp💯

Me and my thoughts✍️7 days ago
You are doing well brother

ℳ𝓊𝓎𝒾𝓌𝒶 🪽7 days ago
😏🔥

Swagger boy 👣7 days ago
E bam ❤️

WizzKilly7 days ago
Motion boy

ABDULGAFFAR🌙🥊7 days ago
E hard 🔥

Ghostfreeak7 days ago
Blast

wisekid 🦅💙7 days ago
You good

BROKE7 days ago
Fame do u view once

PLUTOSKI🎿🤑7 days ago
@wizkidayo abeg abeg

khenny❤️🖤7 days ago
Okay 🔥🔥

Mentor7 days ago
You are good. Be consistent Your time will come

3SIX5🤾♂️7 days ago
You good

Øfficial ™ $m@rt7 days ago
HARD🦅🔥🔥
