正在加载视频...
视频加载失败
POPSY WETIN YOU THINK🦅🕺🏽
29 条评论

TUNMISE🧃7 天前
Song name LYLT( live your life too) -9/10/26 Motion boy 🙏

GoodLife🏂7 天前
Bro you dey try ajeh 🔥 I like ur vibes

remmyzaza 🦅⭐7 天前
E go well but wizkid go reply you for 2030

Drey7 天前
Popsy dey with u

Sagittarius7 天前
Nice Sounddddd

EMMA7 天前
Watin day give me jo

GODPLAN7 天前
E to sweet

BIG MOOD🚀7 天前
Na you make Ivana be FC

GODPLAN7 天前
E clear to sweet

big cherry7 天前
This one enter but try get a catchy hook 🔥

Asiwaju🐦🔥💛7 天前
You good

Confidence Oshoke7 天前
You sabi

courage7 天前
Omo this song sharp

2secondz💫7 天前
Na wizkid be ur pupsy, u never ready for ur music career

Kolade__7 天前
Na banger no worry

tired of Nigeria's foolishness7 天前
I nearly swipe till i listened.. E too sharp💯

Me and my thoughts✍️7 天前
You are doing well brother

ℳ𝓊𝓎𝒾𝓌𝒶 🪽7 天前
😏🔥

Swagger boy 👣7 天前
E bam ❤️

WizzKilly7 天前
Motion boy

ABDULGAFFAR🌙🥊7 天前
E hard 🔥

Ghostfreeak7 天前
Blast

wisekid 🦅💙7 天前
You good

BROKE7 天前
Fame do u view once

PLUTOSKI🎿🤑7 天前
@wizkidayo abeg abeg

khenny❤️🖤7 天前
Okay 🔥🔥

Mentor7 天前
You are good. Be consistent Your time will come

3SIX5🤾♂️7 天前
You good

Øfficial ™ $m@rt7 天前
HARD🦅🔥🔥
