Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Portable, after Carter Efe massaged his face 🤣

489,666 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)

37 Kommentare

Profilbild von NellyGist
NellyGistvor 5 Monaten

He go dey wonder why e juju no work...na Carter Efe spit dissolve am😂😂

Profilbild von Erimus
Erimusvor 5 Monaten

@nelsonmealo He no believe wetin him eye see 😂

Profilbild von Odunayor
Odunayorvor 5 Monaten

On top say you wan farm engagement you dey use old video for something wey just happen yesterday. O ga fun e o

Profilbild von Erimus
Erimusvor 5 Monaten

It is supposed to be a meme video… and the whole fight thing is not real anyway. Why e dey pain una for portable?

Profilbild von NOIRSOMZY 🌚🎭
NOIRSOMZY 🌚🎭vor 5 Monaten

Oga the fight is fixed if you leave Portable he will kill cater

Profilbild von Erimus
Erimusvor 5 Monaten

Na you sabi 😂

Profilbild von FobeCyril
FobeCyrilvor 5 Monaten

I expect him face to swell self, rubbish guy

Profilbild von Leo• Venchy 👑💿👑
Leo• Venchy 👑💿👑vor 5 Monaten

I die for here 😭😭🤣🤣

Profilbild von ✞✞ℒℰ𝒦𝒵𝒴𝒟𝒞㋛✞™️ 🥷
✞✞ℒℰ𝒦𝒵𝒴𝒟𝒞㋛✞™️ 🥷vor 5 Monaten

Remix😂

Profilbild von Temi
Temivor 5 Monaten

Old video

Profilbild von IMPERVIOUS 8🌍💰👑
IMPERVIOUS 8🌍💰👑vor 5 Monaten

Mad man but always clowning,

Profilbild von Flyinng_Officer
Flyinng_Officervor 5 Monaten

Akoi punching 😂😂

Profilbild von Royalview Creatives
Royalview Creativesvor 5 Monaten

Ogbafia dey for ground 🤣🤣🤣

Profilbild von ALAYE B
ALAYE Bvor 5 Monaten

Portable right now 😂😂

Profilbild von Godschild
Godschildvor 5 Monaten

Two very unserious folks.

Profilbild von MICHYSTAR
MICHYSTARvor 5 Monaten

Dem disfigure portable face wella today

Profilbild von D_patientB🐂ll ◻️
D_patientB🐂ll ◻️vor 5 Monaten

😂😂😂😂

Profilbild von UC
UCvor 5 Monaten

@damskey4real1 😃 the whole country dey drag portable like this

Profilbild von reqlTJ
reqlTJvor 5 Monaten

This is the Day he came kogi lokoja for show, we show him say we get werey for here😂😂🤲

Profilbild von Erimus
Erimusvor 5 Monaten

Na una thief him watch?

Profilbild von Bigg Desto 💰
Bigg Desto 💰vor 5 Monaten

Old video

Profilbild von ARIAH
ARIAHvor 5 Monaten

if you follow this man mouth you go just kill am 😅

Profilbild von Erimus
Erimusvor 5 Monaten

🤣🤣🤣

Profilbild von IFLO💙
IFLO💙vor 5 Monaten

This is an old video, why do you guys like doing this nonsense

Profilbild von Dr. Agbes💫💫
Dr. Agbes💫💫vor 5 Monaten

😭😭😭🤣🤣🤣 Sha remember to sleep for atleast 8hrs today😌

Profilbild von Ishola
Isholavor 5 Monaten

See better meme 🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Erimus
Erimusvor 5 Monaten

I don dey guard this meme since 2023 😂

Profilbild von ThatGlobalBoy 🌎🏆
ThatGlobalBoy 🌎🏆vor 5 Monaten

Make una wait till he enter studio

Profilbild von Ade
Adevor 5 Monaten

Just this morning again 😂😂😂

Profilbild von BigNoble 🇨🇦✨
BigNoble 🇨🇦✨vor 5 Monaten

Portable to his babalawo right now 💔💔😂😂😂

Profilbild von 𝗗𝗘𝗡𝗭𝗬 🧩
𝗗𝗘𝗡𝗭𝗬 🧩vor 5 Monaten

Na deep tissue massage be this 😂

Profilbild von TRUE AI / TRUE
TRUE AI / TRUEvor 5 Monaten

@web3bj This guy is too funny I’m telling you

Profilbild von Slim-dee
Slim-deevor 5 Monaten

This was in Lokoja

Profilbild von UnitedMystique
UnitedMystiquevor 5 Monaten

The juju fall in hand

Profilbild von Skillx
Skillxvor 5 Monaten

😂

Profilbild von Taufa
Taufavor 5 Monaten

@iamcoded_ 😂😂😂😂

Profilbild von Edoboy 4 life
Edoboy 4 lifevor 5 Monaten

The full video

Ähnliche Videos