Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Round 2! Carter Efe vs Portable

31,571 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)

32 Yorum

SniperAlert (Private) profil fotoğrafı
SniperAlert (Private)6 ay önce

See as portable dey do 360 😂

Mike profil fotoğrafı
Mike6 ay önce

Jew man don beat eiye number one man

Alphonsus profil fotoğrafı
Alphonsus6 ay önce

Na the way one blow turn portable eye Portable come they see odogwu bar 😂😂😂

random guy_ profil fotoğrafı
random guy_6 ay önce

Carter beat am like goat 😂

NBA💥 Special profil fotoğrafı
NBA💥 Special6 ay önce

Portable turn 360 de find Carterefe 🤣🤣🤣

🌈Ebube🌊🔥 profil fotoğrafı
🌈Ebube🌊🔥6 ay önce

Carter Efe vs Portable or big brother vs small brother? Because this beating too personal 😂💔

Oyiki Israel profil fotoğrafı
Oyiki Israel6 ay önce

Portable nah big ozuor, he over lazy. With the whole jumping up and down throwing punches like who sabi fight. Efe self no try, person wey u go punch like man so that next time he hear Ur name, fear go catch am🤣🤣

Felix Heavens profil fotoğrafı
Felix Heavens6 ay önce

Your eye no go turn keh.. Juju run leave am

King Moses profil fotoğrafı
King Moses6 ay önce

Portable dey do 360 4 the camera 😂🤣

Scorpio king profil fotoğrafı
Scorpio king6 ay önce

Ajeh portable no sabi fight

KOSISOCHUKWU📍 profil fotoğrafı
KOSISOCHUKWU📍6 ay önce

Wait portable nearly die?😂😂😂😂

Taiyewo profil fotoğrafı
Taiyewo6 ay önce

Baba see heaven come back in 5sc

Neyoking👑 profil fotoğrafı
Neyoking👑6 ay önce

@DolapoAyomide14

Characteristix profil fotoğrafı
Characteristix6 ay önce

Dat blow swing portable sha o...😂🤣

Sir kenny profil fotoğrafı
Sir kenny6 ay önce

I just dey laff after the whole juju way u dey showcase werey the gas. Carter just dey roll blow dey go

IdrisNoElba(Dimples Clothing and Branding) profil fotoğrafı
IdrisNoElba(Dimples Clothing and Branding)6 ay önce

Who Dey laff for that place. Your laff Dey make me laff

DCExchange profil fotoğrafı
DCExchange6 ay önce

Cater give the werey chop it sweet me for belle 😂

MOLLYVIBEZ profil fotoğrafı
MOLLYVIBEZ6 ay önce

Dem don beat person portably 😂 Nawa😌

King Bravo🇳🇬 profil fotoğrafı
King Bravo🇳🇬6 ay önce

Portable just dey turn like a barber chair

Ololatide profil fotoğrafı
Ololatide6 ay önce

Na this second round sweet me pass 😆 🤣

SABI BOY profil fotoğrafı
SABI BOY6 ay önce

Na two Ogbafia don collect now 😂 now playing ogbafia dey for ground by dammy krane 🔥 Enough time has passed, M$NEY by dammy krane 🔥 >>> agbake rubblsh album

OSAS profil fotoğrafı
OSAS6 ay önce

Cater Efe has won 🏆

bahdguy wit gud example (ODEHStar⭐) profil fotoğrafı
bahdguy wit gud example (ODEHStar⭐)6 ay önce

So no only mouth portable get

Bọ́lú💛 profil fotoğrafı
Bọ́lú💛6 ay önce

And he wan fight very dark man that time oo 😂😂

Tee profil fotoğrafı
Tee6 ay önce

Portable Dey turn on his own 😂

mattGG profil fotoğrafı
mattGG6 ay önce

Omo!! See how dem dey beat portable like who steal yam 😀😀

TOBI profil fotoğrafı
TOBI6 ay önce

Carter no even follow the instructions dem give him baba just dey throw blow dey go 😂😂

Oluwadamilare profil fotoğrafı
Oluwadamilare6 ay önce

Yakubu manage potable feel am like say e wan die but no e no die 😂😂

leke oshobu profil fotoğrafı
leke oshobu6 ay önce

Portable think say na wrestling

Idemudia Johnson Ighodaro ## Edo Boy BINI. profil fotoğrafı
Idemudia Johnson Ighodaro ## Edo Boy BINI.6 ay önce

Efe laughed 😅

Silas Nnamdi profil fotoğrafı
Silas Nnamdi6 ay önce

Portable go die here ooo Omo😁😁😁😁😁😁😁

BiGProf COMEBACKS/FTDRAWS profil fotoğrafı
BiGProf COMEBACKS/FTDRAWS6 ay önce

Ahhhh!!!! Cater chew am 😂😂😂😂

Benzer Videolar