Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Portable and his new signee 😂🔥
10 Kommentare

ORUNMILA🧌vor 2 Jahren
To see bike man for sango go scarce gan

Oyindamola🙄vor 2 Jahren
Why una Dey talk like this na ?😂😂

Toyorvor 2 Jahren
All of these just to pepper Young Duu. Portable too petty 😂

Oyindamola🙄vor 2 Jahren
Don’t Loud 😂

Ishowleck l Õmõ ìyá pùpávor 2 Jahren
One of the best I’ve ever seen with portable, If Olamide handle this guy he will blow than Portable because he’s a good Rhymes.

Mr Azi ™vor 2 Jahren
The freestyle go well sha

AnomalYvor 2 Jahren
Come to think of it how many artists this guy don sign?

Oyindamola🙄vor 2 Jahren
Dem reach 20 for zeh Nation 😂

January🇧🇪vor 2 Jahren
Make all this ones go Dey ride bike abeg 😂😂

Oyindamola🙄vor 2 Jahren
Werey 😂
