Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Portable and his new signee 😂🔥
Комментарии: 10

ORUNMILA🧌2 лет назад
To see bike man for sango go scarce gan

Oyindamola🙄2 лет назад
Why una Dey talk like this na ?😂😂

Toyor2 лет назад
All of these just to pepper Young Duu. Portable too petty 😂

Oyindamola🙄2 лет назад
Don’t Loud 😂

Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá2 лет назад
One of the best I’ve ever seen with portable, If Olamide handle this guy he will blow than Portable because he’s a good Rhymes.

Mr Azi ™2 лет назад
The freestyle go well sha

AnomalY2 лет назад
Come to think of it how many artists this guy don sign?

Oyindamola🙄2 лет назад
Dem reach 20 for zeh Nation 😂

January🇧🇪2 лет назад
Make all this ones go Dey ride bike abeg 😂😂

Oyindamola🙄2 лет назад
Werey 😂
Похожие видео
1:46
Sensitive content
Portable and his babalawo today 😂😂
Oyindamola🙄
61,942 просмотров • 3 месяцев назад
