Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Portable and his new signee 😂🔥
10 Yorum

ORUNMILA🧌2 yıl önce
To see bike man for sango go scarce gan

Oyindamola🙄2 yıl önce
Why una Dey talk like this na ?😂😂

Toyor2 yıl önce
All of these just to pepper Young Duu. Portable too petty 😂

Oyindamola🙄2 yıl önce
Don’t Loud 😂

Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá2 yıl önce
One of the best I’ve ever seen with portable, If Olamide handle this guy he will blow than Portable because he’s a good Rhymes.

Mr Azi ™2 yıl önce
The freestyle go well sha

AnomalY2 yıl önce
Come to think of it how many artists this guy don sign?

Oyindamola🙄2 yıl önce
Dem reach 20 for zeh Nation 😂

January🇧🇪2 yıl önce
Make all this ones go Dey ride bike abeg 😂😂

Oyindamola🙄2 yıl önce
Werey 😂
