Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Portable deserves some credits, heโs so relentless ๐๐
94,207 Aufrufe โข vor 2 Monaten โขvia X (Twitter)
29 Kommentare

Dapper no fit rip my goat ๐คฃ๐คฃe go Don scatter the record label

i trust this one ๐๐

I understand everyone's out here trying to make it but the decency not to covet over others possesion should be utilized to the highest level

Person wey hin eyes done see many many go sabi thread!

E ma pe mi loga ๐ญ๐๐๐

Portable wise gan ๐๐๐๐ญ

๐๐๐ it was a drama of a thing

Na this setting help portable reach where e dey go

I just understand this video better, fight for your life. Donโt smile with ur enemies.

I just understand portable lyrics line wey say " who go help you no go stress you, Dem go give you 5% you go wise.

Kosi iyen mo egbon ๐๐

He use hin werey that year

@IamVibesboy ๐๐๐๐๐

Imagine say na portable dapper rip ๐ญ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@Officialtiblaze con take lessons

Is he on call? ๐๐คฃ

๐คฃ๐

Una no wise ๐คฃ๐คฃ this na PR nothing else ๐คฃ๐คฃ who be portable wey kogbagidi go de beg๐คฃ

Bad guy ๐

If uno speak up dem go too milk you

Ko gbo paa๐

Fra nation ๐๐

Ajeh I love am pass seyi

He always fright for his right ๐๐๐

โSorry sirโ ๐

@Khayy06

Imagine say na Dapper sign am๐ค Eti kagbako๐๐

๐๐

๐๐๐๐๐๐
