Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Portable don price me😡💔
98,137 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Shameless big for nothing se as them use u shine you still get mouth de rant

Elenu 😂

@youngmaster_478 This you begging werey😭😭

I love this part

Carter efe feelings now 🤣

Na only mouth you get. Shame on you.

Werey èlènu 😂😂😂 wey you and kolu Dey cry For help last night

@chinemerem_so @carterefe__

You dey panic yesterday sha o 👀

Ahh Wetin portable do you 😂😂😂

Na here you get mouth oo yesterday you no fit talk like this oo cos we all see the video 😂😂😂

@badboiDbreaker Portable to you yesterday 😭😂😂

You wey Portable wan kill yesterday night😂😂

@shuaibabuzy Na this your energy I been dey wait for when you enter portable place. 🤣

@Adakuu17 Caterefe after the f1ghtttt

Portable don beat you like mumu yesterday you come here con make out 😂😂😂

Make we no lie , portable go too beat you ehh

@NaOgunsola Shame suppose dey catch you . Your fellow man dey slap you , you dey Shake . Omo ase

@FalodunIya47278 You wey no get mind

@waggydey4you i wan put 50M on your head, send aza

@fmnation7 You wey portable dey slap inside car and you no fit do anything 😂

@grok what does it saying i don't have data to watch the video

Lol…you way they do like pu$$y for portable front, he use guide, I can’t imagine wetin portable go do you inside boxing 🥊 ring 😂

😂

I swear U no go ever shake 🤝 me with that your hand ooooo Kaiii, na this kind hand your Wan make wiz come Live stream so that U go use am stain him body??

Lmao 😂 waiting you go do for Ogun state

@damolacash See cater Efe Dey make mouth now , you no fit make mouth like this yesterday ooo 😂

Kolu: no put me for problem oo

You self why you dey stingy. You go dey hire boys scouts enter lions den 😂

Make ona fight one on one😆😆

No be you dem beat yesterday night, you don reach house, your mouth don dey sharp...

God of the lord 😂😂😂😂😂😂😂 Omo the blows ehh na kolu I Kinda feel for when portable say make he enter the car back with kolu pity face a whole 70 yrs old man ehh ohh Chim 😂😂

Kolu beat am ehn.
Похожие видео
Sensitive content
Portable don buy market, dem finish am for this live 😭😂💔
Oyindamola🙄
123,347 просмотров • 1 год назад
😭😭😭😭💔💔💔💔😡😡😡 seule la lutte libére #FreeSenegal
#Technocrate#😎✍️🫵🇸🇳💯%🆒👌
34,499 просмотров • 3 лет назад
Sensitive content
Portable say e no wan f!ght again o, e wan fa!nt, Carter don kp@! Werey after 1 round 😭😭💔💔
Oyindamola🙄
162,559 просмотров • 6 месяцев назад
