正在加载视频...

视频加载失败

Portable don reply Small Doctor 😂

285,363 次观看 • 3 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

Ella🍓 的头像
Ella🍓3 年前

Unbelievable! so Portable can be this calm 😂.

ojere highstar 🌴 的头像
ojere highstar 🌴3 年前

If portable Na the weapon fashioned against you, my dear e fit prosper oo.

THEREALODESHE 的头像
THEREALODESHE3 年前

I know say this nigga must reply small doctor😂😂

HopeSZN🌍🇳🇬 的头像
HopeSZN🌍🇳🇬3 年前

Too many chefs on my tl today

Olátundé 的头像
Olátundé3 年前

Werey Omo 😂 Na una dey wear cloth, na we dem dey give cloth ambassador

Auntie Esther Ezinne Adaoma G🥰pepper girl 的头像
Auntie Esther Ezinne Adaoma G🥰pepper girl3 年前

My Twitter Uncles and Aunties. Na Auntie Esther your ogbonge personal market woman be this. I dey help people buy foodstuffs and other items from Mile 12 market. I dey handle small and large quantity for small money. I dey help you avoid the stress from market.

ALVIN FOREX 📊  𝕏 的头像
ALVIN FOREX 📊  𝕏3 年前

Baboon hear say im skin is not skinnig…. E jejely use Black and White 😂💀

Mic Parrot 🇳🇬 的头像
Mic Parrot 🇳🇬3 年前

But Portable why you use black and white? All these new cats no go let me rest

OGBONTARIGI 的头像
OGBONTARIGI3 年前

Weyrey said Awon Ologo Ana (People with yesterday Glory). My mind come dey reason which Small Doctor recent song I know? None! Portable na bastard I swear 😭😂

Humble 的头像
Humble3 年前

E no get wetin anybody go tell me... This guy no well... 😂 😂 😂

相关视频