Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Portable don reply Small Doctor ๐
285,360 Aufrufe โข vor 3 Jahren โขvia X (Twitter)
10 Kommentare

Unbelievable! so Portable can be this calm ๐.

If portable Na the weapon fashioned against you, my dear e fit prosper oo.

I know say this nigga must reply small doctor๐๐

Too many chefs on my tl today

Werey Omo ๐ Na una dey wear cloth, na we dem dey give cloth ambassador

My Twitter Uncles and Aunties. Na Auntie Esther your ogbonge personal market woman be this. I dey help people buy foodstuffs and other items from Mile 12 market. I dey handle small and large quantity for small money. I dey help you avoid the stress from market.

Baboon hear say im skin is not skinnigโฆ. E jejely use Black and White ๐๐

But Portable why you use black and white? All these new cats no go let me rest

Weyrey said Awon Ologo Ana (People with yesterday Glory). My mind come dey reason which Small Doctor recent song I know? None! Portable na bastard I swear ๐ญ๐

E no get wetin anybody go tell me... This guy no well... ๐ ๐ ๐
รhnliche Videos
Ileya don finish, Portable don go back to his tradition ๐๐
TENIOLA
75,665 Aufrufe โข vor 1 Jahr
