ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

Portable don reply Small Doctor ๐Ÿ˜‚

285,360 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 3 ๅนดๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

10 ๆก่ฏ„่ฎบ

Ella๐Ÿ“ ็š„ๅคดๅƒ
Ella๐Ÿ“3 ๅนดๅ‰

Unbelievable! so Portable can be this calm ๐Ÿ˜‚.

ojere highstar ๐ŸŒด ็š„ๅคดๅƒ
ojere highstar ๐ŸŒด3 ๅนดๅ‰

If portable Na the weapon fashioned against you, my dear e fit prosper oo.

THEREALODESHE ็š„ๅคดๅƒ
THEREALODESHE3 ๅนดๅ‰

I know say this nigga must reply small doctor๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

HopeSZN๐ŸŒ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ ็š„ๅคดๅƒ
HopeSZN๐ŸŒ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ3 ๅนดๅ‰

Too many chefs on my tl today

Olรกtundรฉ ็š„ๅคดๅƒ
Olรกtundรฉ3 ๅนดๅ‰

Werey Omo ๐Ÿ˜‚ Na una dey wear cloth, na we dem dey give cloth ambassador

Auntie Esther Ezinne Adaoma G๐Ÿฅฐpepper girl ็š„ๅคดๅƒ
Auntie Esther Ezinne Adaoma G๐Ÿฅฐpepper girl3 ๅนดๅ‰

My Twitter Uncles and Aunties. Na Auntie Esther your ogbonge personal market woman be this. I dey help people buy foodstuffs and other items from Mile 12 market. I dey handle small and large quantity for small money. I dey help you avoid the stress from market.

ALVIN FOREX ๐Ÿ“Š ๏ฃฟ ๐• ็š„ๅคดๅƒ
ALVIN FOREX ๐Ÿ“Š ๏ฃฟ ๐•3 ๅนดๅ‰

Baboon hear say im skin is not skinnigโ€ฆ. E jejely use Black and White ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’€

Mic Parrot ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ ็š„ๅคดๅƒ
Mic Parrot ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ3 ๅนดๅ‰

But Portable why you use black and white? All these new cats no go let me rest

OGBONTARIGI ็š„ๅคดๅƒ
OGBONTARIGI3 ๅนดๅ‰

Weyrey said Awon Ologo Ana (People with yesterday Glory). My mind come dey reason which Small Doctor recent song I know? None! Portable na bastard I swear ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Humble ็š„ๅคดๅƒ
Humble3 ๅนดๅ‰

E no get wetin anybody go tell me... This guy no well... ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘