Loading video...
Video Failed to Load
Portable explain what caused the clash between him and davido 🤔
237,174 views • 5 days ago •via X (Twitter)
33 Comments

Portable go talk am as e be even if he be mad man 😂

Zlatan and portable beef na way back lmao

You people think he’s at fault but zlatan all started it. Why him go Dey tell am say make him they calm down then hang the phone on him ? Please answer that. We all know portable character, olamide wey help am blow you think say him know know his character?

That life him no chop with Davido finish they para am.

“Dem fit promise you make dem change mind” “Na who help you be your helper” 👂

He say “devils call” 😂😅😅😅

E no go talk as e be keh

😂😂😂

Na aye and eiye way.. e no go work

His portable is more of a trenches comedian than a musician 😂

Emi lo molest 😆😂😂

I pity am lowkey, zlatan no suppose block him feature.

Mad man know who dey piss am off and who dey make am happy

lol 😂 this Dindinrin is the main reason education isn’t a scam. You gotta to be educated enough move in the industry, person wey say make you go empire no sabi watin hin see. His agidi is his downfall, everyone get agidi but you gotta know when to use it. If he a had team

Oya Zlatan explain urself or else you are wrong

Emi lo molest ����

Dilanta 😭😂

Davido get clash with u keh?? Who be u??

E don clear for your eyes abi?? You dey run mouth like weyrey then,nw you dey find favor! B*stard!?

See portable eyes omo😩😩😩😩😩

Portable is so real.

🤣

Zlatan dey always whine portable

lol

This man again 😂😂

I can feel his pain… forget the cruise talking😔

E no go talk e mind ke 😹

For person wey host am

This portable no real nigga but the guy no get sense😂

And till today this werey still dey struggle for featuring.

🧢❌⚫️

Na watin happen portable explain so

That featuring thing dey really dey pain my guy 😭😂 sorry portable. Justice for ya
