Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
VDM explains what really caused the issues between him, Davido and others, and says he doesn’t want to talk about Zlatan because he doesn’t really matter👀
293,318 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

What I observed in this video is that VDM is trying to bait Davido into debunking these allegations so he can reveal more things about him, if Davido knows what’s good for him he should just stay silent But shey na true say Marlians beat 30BG crew wotowoto? 😭

This guy is a manipulation machine 😳

Davido too useless,I know vdm have alot of shit on davido.but he still dey observe

This guy is really a manipulator, 😂😂😂 shifting goal post 😂😂😂😂

Believe dis man at ur own risk, prisn way fit lie say he give Gahgah 5m to give her sister…

omo davido na evil human being so because dem beat crease comot for ur cruel body you come sponsor to bring naira marley down

I knew Davido knows about Mohbad’s death right from the beginning

How did we gt to mohbad case now this is confused abeg

I feel the family of mohbad should take this guy to court. He has used this matter to profit for far too long. No body care about this guy until mohbad died.

Davido na snake normally him and zlatan lol

He has come with another antics again, Its no longer Apc matter its now Mohbad.. Manipulative thing! Only your slaves will fall for your manipulation

Another manipulative tactics to bring Mohbad case and bring back naira Marley😂

omo 30bg abi waiting dem dey call them na God go punish am all and them use they eyes to cry for they children by God grace 🙏🙏

This guys is so pain about how Zlatan Dey snub him see how he take deep breath when he call his name 😂

Lmao 🤣 He no rate Zlantan

Thanks so much @thatverydarkman @Verydakman_ for sharing this Message,I so much appreciate this and now I'm back as a Marlian, following Naira Marley and all those Marlian guys and I pray God forgive me for all those thoughts I had on Marlians then.

@davido is Evil 😈, Ogun Kpaii @davido

As if Zlatan cares 😂🤣🤣

Why you no carry all of these evidences carry go meet Olopa if no be say you sef get personal beef

This guy na just another dis functional society...emotional blackmailer and useless pig...

Music industry don turn cult group for 9ja. that’s why I like Wizkid, baba Dey on hin own. If 30bg was on that WhatsApp group and Dey kept quiet too about the dna dat was conducted then there’s something fishy but Una go support una fav

@FaveLegend Davido never talk VDM Dey cry 😢😂😂

You see his boz for whatapp you they attack Davido which kind witch craft be this

You Explanation na rubbish oga....after you don fool urslf

@FaveLegend Mehn…I now understand where all this is coming from but why shld it be this way imagine

Vdm don start with another manipulation and agenda, why be say anytime people Dey drag am na mohbad case e Dey take free himself

Vdm you are Devi wey enter social media to destroy Nigeria

Lol e just dy find excuse to justify e BS

Things Dey happen for this Nigeria oo.. David self na oju aye! Omo… if u checkmate this thing well u go know say na truth and na why he no want reply VDM because he know say he go cast am 😂🤌

VDM at this point I no rate am again. Nah clout chaser and attention seeker. He can be your friend today and bite you from the back next day

This vdm na bastard e no go end well for am

Bro normally I knew something like this Davido na devil watch well anybody way go close him him most be enemy to who he’s fighting with. @davido no worry it’s may take time you and your gang would be exposed you guys as done a lot but just few time ✍️✍️✍️✍️

And that exactly what you will do

I’m not Davido fan but one thing I know for sure Davido can never know anything about this and very sure his not even paying attention like that to vdn all this things wey vdn dey talk dey very manipulative how can you be thinking something in your head and be sure to your 💭
