Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Portable Vs Nasboi 😭😂
Комментарии: 32

Whatever they are cooking together, when the f!ght and drags starts, I'm supporting Portable.

Portable seem to be a stingy guy on a normal, but always feel entitled to receive.

2 clowns.

After Efe and Portable na Nasboi and Portable go enter ring

Portable never stop trending

Na once portable leave music enter content creating lol is music industry a joke to you?

Portable the Yoruba boy is sensible Nasboi acting ibo is a stupid man

@SirLarry09 Two amazing talent

Portable allow you talk ke?

You buy cement You buy yepe.... 🤣🤣🤣

Another content featuring portable

Portable no dey ever joke with money 40-46 26,000

You buy cement 💔😂

"oya give me anything wey dey your mind" 😆😆 Real igbo man

Next episode on he rip me coming soon 😂🤲

@Softlife18 Let’s see what they have to show us

Portable no Dey agree make person talk self 😂

Portable na case Study wey no fit finish

“you buy cement? you buy iyepe? you pay brick-killer?” 😂😂😂😂

I’m very sure , portable will still call him out

Portable glory na view once for this industry

Baba wey use money train pikin 😂😂😂

I’m very sure , portable will still call him out. The ring is set

Portable no dey hear which one be say u buy clement

😁😁

When them go enter ring

Hope say Nasboi no won use style promote this song e won drop 😂

Two abokis

@SirLarry09 Which kind papa? 😂

Portable to the world 💃💃💃💃💪

Ehn

I swear
Похожие видео
How Nasboi take convince Portable to act this content? 😂🤣
Club Boy🥤
535,096 просмотров • 1 месяц назад
