Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Portable Vs CarterEfe Boxing Highlight ๐๐ญ๐ฅ
36 Kommentare

You donโt waste time๐

๐๐๐

Omo Carter no b good persin o. See distance ๐คฃ๐คฃ

Small beating when he received he don dey shout Abha krya๐๐๐

Nice recreation! This one looks more original than the original ๐๐

U for add this part oo ๐๐

That portable entrance so accurate lmao ๐ My guy just Dey do initial gra gra only for Carterefe to lock him neck for armpit ๐๐

Wetin dis boys tie for hand? ๐คฃ๐คฃ

CAPTURE THE CLIPS WELL ๐คฃ๐คฃ๐

Peak entertainment either way.Portable came in wild, but CarterEfe really made this look like pure chaos.

Omo dat blow wey Carter efe give portable dem Dey call am factory reset by now my guy memory go don loss๐๐

Carter Efe shouldโve been disqualified for holding Portable by the neck like this

I don unfollow u,because u too foolish

I don block you because you foolish pass your papa

Carter why u use uppercut on portable after dem say no uppercut๐ฅ๐.. baba don dey explain give em babalawo๐

You no de waste time

Guy abeg nau. Day never even break

This guy is fast! ๐ฉ Nobody sabi milk trend pass am! ๐ฅ๐

Nigeria content never disappoints ๐ญ This one na premium entertainment ๐

Carter efe just dey mend am dey go ๐๐๐

@jaidz_xx Portable think say na by carrying portable juju for pocket ๐

If to say I be Chinedu, I for use this opportunity beat you well for all the whole slap wey you they slap am since ๐๐๐

@Elijairus2 More entertaining than the match itself

That blow ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@gold_henny

Honestly, this is the full Boxing Highlights between Carter Efe VS Portable...๐๐๐โฅ๏ธโฅ๏ธ

๐๐๐๐

You didnโt even wait for 24Hrs to pass before using it for contentโฆ ๐๐๐

Make Nedu wear you better fufu #200 ๐

Them need to lock you down somewhere your wahala too much. ๐คฃ๐คฃ

Portable never know what is coming to hit am ๐คฃ

@stonedMF762 The last part for me .: dem beat u finish u deu call men ๐คฃ๐คฃ

You would have added this part ๐ญ ๐

@mrmilenge Kai omo him for no fight brother Port

Portable make everyone think of him as the winner since before the fight start ๐๐คฃ

Omo ๐คฃ๐คฃ
