Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Prank goes wrong 😂🤣💀

34,850 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Just_a_random_guy
Just_a_random_guyvor 3 Monaten

“No shout, I go find you something “ For person you wan use ?

Profilbild von Harrison
Harrisonvor 3 Monaten

The guy no still believe say na prank 😂

Profilbild von GNN Promotions
GNN Promotionsvor 3 Monaten

Omoh this guy no gree hear anything o ajeh

Profilbild von Honeywealthz
Honeywealthzvor 3 Monaten

U go Dey prank ibile Okay oo. Before he know say na prank,he go don remove your teeth oo😂😂

Profilbild von Akobundu Ndubuisi
Akobundu Ndubuisivor 3 Monaten

This one self no sweet E get the one wey off me The guy talk say em wan drive Benz😂😂 Aje that one too enter

Profilbild von Ezekiel Francis
Ezekiel Francisvor 3 Monaten

You see say person name nah Eshola 😂😂😂 u go Dey prank am 😂😂

Profilbild von Obiananma Onochie
Obiananma Onochievor 3 Monaten

Make una just pack im hair give am 😂🤣

Profilbild von Omenma Hotels
Omenma Hotelsvor 3 Monaten

This is the only prank that the victims NEVER believe is prank. 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von DC
DCvor 3 Monaten

He won collect there life before dem collect hin own

Profilbild von Joshua Okoye
Joshua Okoyevor 3 Monaten

I go find you something ontop person own destiny 😂🤣🤣

Profilbild von Abdulrauf Oke
Abdulrauf Okevor 3 Monaten

All this prankster wouldn't kill someone. All my ribs is aching me.

Profilbild von NK
NKvor 3 Monaten

I always wait for that broom 🤣🤣🤣

Profilbild von Oluwaseun 01
Oluwaseun 01vor 3 Monaten

Don’t play with a Yoruba man’s strength 😂

Profilbild von GNN Promotions
GNN Promotionsvor 3 Monaten

Omoh me never tear GLE u wan use my head.. are you mad ni?

Profilbild von Isaac
Isaacvor 3 Monaten

Wetin be prank? Define prank🤣🤣🤣🤣no be everybody sabi english

Profilbild von ShaQ🇬🇧
ShaQ🇬🇧vor 3 Monaten

😂😂

Profilbild von Leather Weight Champ🎙
Leather Weight Champ🎙vor 3 Monaten

Omo...that literally caged them😂😂😂

Profilbild von SLEEKT💙
SLEEKT💙vor 3 Monaten

😂😂😭

Profilbild von BlackDiamond
BlackDiamondvor 3 Monaten

Watin consign me and Video 😂😂😂

Profilbild von Khayy✨😶‍🌫️💨
Khayy✨😶‍🌫️💨vor 3 Monaten

Why me 🤣🫵🏾

Profilbild von vee_cario
vee_cariovor 3 Monaten

Blow in mouth abeg Nothing concern you and camera

Profilbild von Emeka
Emekavor 3 Monaten

It’s the broom for me😂😂

Profilbild von Sirmykorf
Sirmykorfvor 3 Monaten

@iris_makeover

Profilbild von Lisan al gaib
Lisan al gaibvor 3 Monaten

@CommunityWin Hunter turns hunted

Profilbild von Deep Space
Deep Spacevor 3 Monaten

Wtf 😂😂😂

Profilbild von Isibo
Isibovor 3 Monaten

Oya dem don jam their match last last 😂

Profilbild von FunMuseEnt
FunMuseEntvor 3 Monaten

But all the hair wey this guy Dey barb no Dey fine

Profilbild von Emmanuel
Emmanuelvor 3 Monaten

He said wait make I bring the camera 😂😂😂😂

Profilbild von solid Metal π
solid Metal πvor 3 Monaten

🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Epiphanyville
Epiphanyvillevor 3 Monaten

He for tell am quick na. 😂

Profilbild von FHORTHUNE LFC
FHORTHUNE LFCvor 3 Monaten

😂😂😂

Profilbild von Mr K
Mr Kvor 3 Monaten

If energy na person

Profilbild von Cold-Hearted ©️
Cold-Hearted ©️vor 3 Monaten

The part wey Dey muse me pass na “People know!”😂🤣🤣

Ähnliche Videos

Prank gone wrong 😂😂💀💀
1:09

Sensitive content

Prank gone wrong 😂😂💀💀

Jeong

225,321 Aufrufe • vor 1 Jahr

Kidnapping Prank Goes wrong
0:46

Sensitive content

Kidnapping Prank Goes wrong

West

122,766 Aufrufe • vor 4 Monaten

Kidnapping Prank Goes wrong
0:46

Sensitive content

Kidnapping Prank Goes wrong

Fights Bro

4,861,722 Aufrufe • vor 7 Monaten