Loading video...
Video Failed to Load
This one don go prank wrong person 😂🤣🤣🤣
46,591 views • 10 months ago •via X (Twitter)
58 Comments

Oya dobale 😂 he for just thank God say the woman nor use charm wipe am

Walai 🤣

I dey sure say the guy no see this broom before he start the prank and just imagining say na this kind broom he chop hin preek no dey active for life 😂

They should sha be careful, this is not even funny

Leave am

Oya dobale 🤣

Asapuu

The woman no get chill at all.. 😭

She Dey guide herself

Aye ma baje Pelu igi agbo 😂😂😂

Walai seehh🤣

😂😂😂😂😂 Check dm pls 🙏

The day this guy go enter better trouble ehn una go no say no be everybody den Dey prank

Leave am oo

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 O ti sese🤣

Walai

Sha no go prank olori egbe 🦅🦅🦅 Hmmm 🤦🏽

Leave am

Woman weh fit report am later for meeting 😅😅 Agbon sha,the woman sef still calm if na another woman as him do (ha ha ha )into that calabash some women go start to curse am straight up

That kind thing

This wayray prank dey always funny and dey extreme baba wayray ni bobo yen 🤣🤣

He should sha watch his head

Imagine the woman just disappeared 😭🤣🤣

Haaa 🤣🤣

Abi na....he will regret his life immediately 😂

Lol 😂 the woman take am personal

If be reach your turn calm🤣

Dat be@ting no even plenty Dem suppose use something else beat am

The woman no see more hands

Ma fi igi agbo baye je ni si yi

Iku pa eee🤣😂🤣🤣🤣 Won ti gi egbo igi Jo obe lori werey🤣😂🤣🤣

Lol 😂

This guy for beg taya

Leave am

Omo🫣. Kaiiii 🥺

You sef see am

Abi ooo 🤣

This particular boy is useless sha, he doenst respect elders

I know one day he will prank people that we break him head let’s wait and see

She use dobale deceive the werey wipe am for back 😂😂😂

Oya dobale 😂😂😂

@Delanwrld Asapuu

@SlasherAdeyemi your brother @speciee don go prank who pa's am

😂😂😂

Para mode ni mama waa😂

Ti e ti taa🤣🤣😅😅

TipeTipe 🤣

🤣🤣🤣🤣🤣

Some people will use their leg go collect wetin no be their own. She said thank your head, that word is very deep

Prank ni, eni suru❎ Bank e ni issue ✅

Typical example of 'were la nfi wo were' 🤣🤣🤣

Mafi igi agbo baye e he nsiyin 😂

He better be thanking his God that that mama reacted. if she hadn't, This guy life don spoil papa pata that o. No amount of :emabina, na prank" for safe am.

Mafi igi agbo ba aye je sin 😹😹😹

Very good. Love it

Them suppose dey kill people wey dey prank people aje

U for dey regret am now if to say mama use juiu knack u for back .

Ma fi igi agbo ba aiye e je 🤣🤣🤣
Related Videos
Sensitive content
Prank Gone wrong 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😈 Xavier ✞
910,401 views • 1 year ago
