Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Prank goes wrong 😂🤣💀
34,850 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

“No shout, I go find you something “ For person you wan use ?

The guy no still believe say na prank 😂

Omoh this guy no gree hear anything o ajeh

U go Dey prank ibile Okay oo. Before he know say na prank,he go don remove your teeth oo😂😂

This one self no sweet E get the one wey off me The guy talk say em wan drive Benz😂😂 Aje that one too enter

You see say person name nah Eshola 😂😂😂 u go Dey prank am 😂😂

Make una just pack im hair give am 😂🤣

This is the only prank that the victims NEVER believe is prank. 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

He won collect there life before dem collect hin own

I go find you something ontop person own destiny 😂🤣🤣

All this prankster wouldn't kill someone. All my ribs is aching me.

I always wait for that broom 🤣🤣🤣

Don’t play with a Yoruba man’s strength 😂

Omoh me never tear GLE u wan use my head.. are you mad ni?

Wetin be prank? Define prank🤣🤣🤣🤣no be everybody sabi english

😂😂

Omo...that literally caged them😂😂😂

😂😂😭

Watin consign me and Video 😂😂😂

Why me 🤣🫵🏾

Blow in mouth abeg Nothing concern you and camera

It’s the broom for me😂😂

@iris_makeover

@CommunityWin Hunter turns hunted

Wtf 😂😂😂

Oya dem don jam their match last last 😂

But all the hair wey this guy Dey barb no Dey fine

He said wait make I bring the camera 😂😂😂😂

🤣🤣🤣🤣

He for tell am quick na. 😂

😂😂😂

If energy na person

The part wey Dey muse me pass na “People know!”😂🤣🤣
Benzer Videolar
Sensitive content
Prank gone wrong 😂😂💀💀
Jeong
225,321 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
Kidnapping Prank Goes wrong
West
122,766 görüntüleme • 4 ay önce
