Sensitive content
This media may contain sensitive content.
ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Prank goes wrong ๐๐คฃ๐
34,948 ๆฌก่ง็ โข 4 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
33 ๆก่ฏ่ฎบ

โNo shout, I go find you something โ For person you wan use ?

The guy no still believe say na prank ๐

Omoh this guy no gree hear anything o ajeh

U go Dey prank ibile Okay oo. Before he know say na prank,he go don remove your teeth oo๐๐

This one self no sweet E get the one wey off me The guy talk say em wan drive Benz๐๐ Aje that one too enter

You see say person name nah Eshola ๐๐๐ u go Dey prank am ๐๐

Make una just pack im hair give am ๐๐คฃ

This is the only prank that the victims NEVER believe is prank. ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

He won collect there life before dem collect hin own

I go find you something ontop person own destiny ๐๐คฃ๐คฃ

All this prankster wouldn't kill someone. All my ribs is aching me.

I always wait for that broom ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Donโt play with a Yoruba manโs strength ๐

Omoh me never tear GLE u wan use my head.. are you mad ni?

Wetin be prank? Define prank๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃno be everybody sabi english

๐๐

Omo...that literally caged them๐๐๐

๐๐๐ญ

Watin consign me and Video ๐๐๐

Why me ๐คฃ๐ซต๐พ

Blow in mouth abeg Nothing concern you and camera

Itโs the broom for me๐๐

@iris_makeover

@CommunityWin Hunter turns hunted

Wtf ๐๐๐

Oya dem don jam their match last last ๐

But all the hair wey this guy Dey barb no Dey fine

He said wait make I bring the camera ๐๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

He for tell am quick na. ๐

๐๐๐

If energy na person

The part wey Dey muse me pass na โPeople know!โ๐๐คฃ๐คฃ
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
Kidnapping Prank Goes wrong
West
122,766 ๆฌก่ง็ โข 6 ไธชๆๅ
