Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Pray out this MIDNIGHT 🔥🔥🔥🔥🔥🔥 MACHALA X KHAID🔥

1,395,938 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 11

Фото профиля DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶1 год назад

I never hear your own voice o

Фото профиля Solar Heavy
Solar Heavy1 год назад

omg you gotta check this song out

Фото профиля Vinnie Dc
Vinnie Dc1 год назад

Your coffin don dey look you already

Фото профиля SIR CHUCHO🎖️
SIR CHUCHO🎖️1 год назад

Deaf people no know wetin God do for them… I rather listen to this dumb guy song

Фото профиля Chuks Ohax
Chuks Ohax1 год назад

Go hawk am for TikTok eje… nothing for you here

Фото профиля MÄÇHÄLÄ 🦅🦅
MÄÇHÄLÄ 🦅🦅1 год назад

Ngl this one bang I know say Wizkid fc Dey always get brain ❤️🦅 You’re bigger than Peruzzi brrrr Even dremo self

Фото профиля Kingsley⚽️🏀💚
Kingsley⚽️🏀💚1 год назад

Why you dey move fast pass the song ?

Фото профиля STAYRICH💰🇨🇦🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿🇳🇬◽
STAYRICH💰🇨🇦🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿🇳🇬◽1 год назад

You sef de one place nah . you be Grammy vixen ?

Фото профиля •𝔻𝕒𝕟.
•𝔻𝕒𝕟.1 год назад

E tap make we no lie

Фото профиля Oye
Oye1 год назад

Omoo this song go hit small ooo, make we no lie😸. But why your body no stay one place?

Фото профиля Cleverly 💐
Cleverly 💐1 год назад

Your name na Machala or Carter ?

Похожие видео

Pray for NDC🔥🔥🔥🔥🔥
1:08

Sensitive content

Pray for NDC🔥🔥🔥🔥🔥

Don

86,028 просмотров • 3 месяцев назад