Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Proverbs dey cry again 😂😂
27,378 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Wetin you sow, cow fit destroy am

What goes around na what? 😂

That "cow fit destroy am" part got me really hard.😂😂

There is no smoke without Igbo 😂😂

@dfwmhuh Half bread is better than garri 😂😂😂

Calm down naw. He who fights and run gets no strength

@table_shaker_ This is very sarcastic 🤌 those children killed their roles and acted mature 👏💆😅🤣😂😭❤️📌💯.

Where una dey see this creativity? Saved already.👏👏👏

Bro sabi 🤣🤣

Lmao this is wholesome

This guy lol

E choke 😂

See bars, lmao😂

🤣🤣🤣 everywhere turn content

See mhad lines na

This guy too do 🤣

@hermperor002 😂😂😂😂

He too funny 😁

Hihi this content 🔥

🤣

Who be this again?

them funny gan

😂 😂

Lmaoo abeg na

What you sow na Cow go destroy am laslas 😂😂

warra guy

😂😂😂😂😂😂😂😂😂

See lines oo

It just keeps getting funnier 😂

For the kids hand 😂😂😭

How dem dey think am😂

No be small tears ooo

GenZ children lmao
