ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Real definition of step dey cry ๐ญ๐๐
114,403 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
49 ๆก่ฏ่ฎบ

The werey get moves sha ๐

Na better stepper ๐

Everybody do dey craze now cuz which kind punishment be this

Omo e weak me o ๐๐

I swear this kind of punishment is good for stubborn child๐๐๐คฃ

๐น๐น

If step the cry was a person.. ๐

Sweet definition ๐น๐น

Committing in Nigeria is not an easy thing oo!! efi make you discover your talent sef

The guy fit no sabi dance without this method o ๐ญ๐

Steps they cry.

๐๐

Better steps๐๐๐

The guy dey give moves ๐๐

I don't know how I know but I know this must be benin boys ๐

If Others: Wetin do you why you de cry The boy: that brother give me stepper purnishment ๐คฃ

@Wizkid_Parody99 ๐๐

@Yomi110308 ๐

This punishment is better than beating fr ๐๐๐

Atleast him dey showcase talent ๐น

@xviddownload

๐๐๐๐๐๐๐๐๐

Wtf man

Person talk say "Steps full body but na you never thief."

Nah enjoyment be this nah

Na evil stepper๐

๐๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ

Kimmon ๐๐บ๐บ

And dance dey the boy body oh๐น

Thief da tear steps

๐๐

Even the guy no cry reach the steps๐

๐๐๐๐

The guy get moves ๐ ๐คฃ ๐

See as I dey nod to the jam... put it on repeat...๐๐๐

See steps now

The guy moves no be here o ๐

๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐

๐น๐น๐

I pity the guy ๐ญ๐๐

even the steppee no believe am ๐ญ

Commot body joor ๐ ๐คฃ ๐ ๐น

๐๐๐๐

Wahala ๐คฃ๐

Nigerians no just serious ๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@Niyih ๐คฃ๐คฃ

Leg work dey cry ๐๐๐

๐ญ๐๐
