正在加载视频...
视频加载失败
Pullback as how 😭
15,342 次观看 • 8 个月前 •via X (Twitter)
41 条评论

This brother dey vex😂

He don almost chop stop loss😂

God abeg. Na my last card to make Mama proud 😭😭😂😂

Sl looking at your money vanish 😂

Never seen a trader spell break as brake 😂😂 Why won't the market pull back naso em d spell am?

😂this Ali guy

😂

😂😂 me dragging @ambaposh you no tell me say this devilish pair usdchf go pull back na 😂😂😂

That pair 😂

😂😂😂

Bro calm down e go pull back 🤣🤣

Na small pullback no worry See you see SL o 😂😂😂

Sl no far 😂

na your stop loss be the target, immediately e touch am, e go return to the trend

I feel him pain 🤣😂. "hold the trade price only pullaback to 50% of the range" why price con de do 95% retracement 😭😭 abi nah new algorithm

You never know wetin you dey do😂

He go soon understand 😂

Which one is "Brake" of structure again bayi? 🤣

Last part tear me pass 😂😂….. Goddd!!! 😂😂

Trading during festive is crazy , take it slow and come back mid of January

No vex Na bullback The bull too strong na why e no fit move go front

What is this 😅😅🤣🤣🤣🤣😅😅

This guy dey always muzz me 😭😂😂

I like dis guy content ehhh😂

Go fight market nau 😭😭😂😂

I love this guy😅

Which pullback🤣

This one go far oh

😂trading pairs will test you, you will need a very wide understanding to succeed

That HAhhhh at the end finished me💔💔😆🤣🤣🤣 E too pain the guy😂Cos e get opportunity to run but them tell am say na pullback😂😂

If you never start forex,no bother to start ooo

😭😭😭

You no wait for sweep?

Keep trying bro

🤣🤣🤣

Naso!!!

Una o explain this thing to him ontime 😅

Wetin e dey pullback for 😂

💔💔💔😭😭😭

🤣🤣😭😭

🤣🤣🤣
